正在加载视频...
视频加载失败
Poolside Word Challenge: Name a Word!! (Female edition)
69,931 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
46 条评论

Give me a word that starts with……… my brain 🧠

😂

Where dem bring these ones from abeg. A letter that starts with O and ends with O. Yeye Girl: Oando. Olodo Interviewer. Correct. This uprising no too much like this? God abeg o

Which one be bomb 😂😂

Allow nah😂

And some stupid people are watching these idiots.....smh💔

@Realsmart02 You just watched boss👀

And de set oo

You no lie😍

Wetin do Nigeria as howwwww

Afta noon

Critic isn't too far from mine mind, though

Critic from these girls? You too rate dem o😭

@ozurumbafchidi Him want make their brain explode 😂😂💔💔

@wereyboi007 😃

are they dumb or something

Brooo💔

All of dem SET die

Honestly ,but brain no set💔

Funny enough under pressure most of us will forget those words.

pure fact👌

The other one say na ANGELINA 😂 😂

😭

That girl wey wear red de use 10 years think 3 letter words

Give me location abeg

Word ❌ Wed ✅

Bro don't kill me😭

Very good quiz competition for young minds👍 It's better than gathering them in one house with opposite sex and engaging in immortal acts

Should have made it only Dictionary words

Citric Chic C

"Aftanoon"

Na core Anambra indigenes be this 😂😂😂

"watin do Nigeria" abi i no spell am well?

Person mention Abia one mumu dey ask wetin do Nigeria like say Abia na country and Nigeria na state and besides Nigeria no start with letter A end with A shebi you see say most of this girls na olodo wey don graduate. 🎓

Anaconda been dey my mind

Isn't that a snake?

It’s O and O It’s not a word lol

The first girl get dull brain walai

I thought the first aunty wanted to whine me o. I was already vexing small small 😂😭

Celtic

Afta noon

red flag 😭

All are eatable in line

Chronic

Olodo uprising

Tough one! 'Paradox' for P 😂
