Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Poor man pikin dey go through a lot ๐๐
105,499 Aufrufe โข vor 2 Tagen โขvia X (Twitter)
30 Kommentare

Him first start with my driver, my cook before him drop the bomb ๐ฃ๐๐๐๐

lol ๐ omo Dangote sabi cook ๐ญ Omo he cook am real time ๐ญ๐ข๐ข Omo God pls help the poor o๐ข My driver ๐

Poor man pikin Dey see something for this Nigeria ๐ซฉ๐

This man is just milking the poor out of there little cash. God you dey see weytin dey happen so

My business partner dey cook ๐๐๐

@Tayole_e He finished us all.

Immediately he said yourself....the interviewer nearly enter ground ๐ ๐ ๐๐

Man received a face to face bullet

Even innocent children collect ๐๐๐

But some of all this interviewers eeh,dem dey ask questions like person wey no get sense frrr

Is there an easy person in Nigeria? Every Nigerian; rich or poor, tall or short, married or unmarried etc is always ready to attack. Dangote is the GOAT.

See has Dangote shade pesin papa ๐๐ญ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ.. Na once i go end the interview. Calling me poor to my face???

E no easy person wey dey produce salt u talk say me e no sabi cook ๐๐๐๐๐

Yes

Poor man pikin dey go through a lot true true

Ike gwแปฅrแปฅ.

"Daddy how did work go today" ๐๐ญ

Let the poor breathe Don't suffocate us

honestly. ๐ญ this is not fair.

JE Ho Va ๐ญ๐ญ๐ญ

The man kids whenever they see this video in future

Poor man dey suffer oo

Dangote the cook. Seen do more ๐ซฉ๐

He no lie ๐ญ

Poor man pikin don suffer

My driver ๐ฅฒ

Fuck๐ค๐คฆโโ๏ธ

See how dangote roasted him omo fear catch me

Na today you know ๐
