Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Poor man pikin dey go through a lot 💔💔
105,499 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

Him first start with my driver, my cook before him drop the bomb 💣😔😂😂😂

lol 😂 omo Dangote sabi cook 😭 Omo he cook am real time 😭😢😢 Omo God pls help the poor o😢 My driver 💔

Poor man pikin Dey see something for this Nigeria 💔

This man is just milking the poor out of there little cash. God you dey see weytin dey happen so

My business partner dey cook 😂😂😂

@Tayole_e He finished us all.

Immediately he said yourself....the interviewer nearly enter ground 😅😅😂😂

Man received a face to face bullet

Even innocent children collect 😂😂😂

But some of all this interviewers eeh,dem dey ask questions like person wey no get sense frrr

Is there an easy person in Nigeria? Every Nigerian; rich or poor, tall or short, married or unmarried etc is always ready to attack. Dangote is the GOAT.

See has Dangote shade pesin papa 😂😭

🤣🤣🤣🤣🤣.. Na once i go end the interview. Calling me poor to my face???

E no easy person wey dey produce salt u talk say me e no sabi cook 😂😂😂😂😂

Yes

Poor man pikin dey go through a lot true true

Ike gwụrụ.

"Daddy how did work go today" 😂😭

Let the poor breathe Don't suffocate us

honestly. 😭 this is not fair.

JE Ho Va 😭😭😭

The man kids whenever they see this video in future

Poor man dey suffer oo

Dangote the cook. Seen do more 💔

He no lie 😭

Poor man pikin don suffer

My driver 🥲

Fuck😤🤦♂️

See how dangote roasted him omo fear catch me

Na today you know 😂
