Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Poor parenting. Hopefully, she doesn’t learn the painful way. Someone should send her the Telegram link.
225,665 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

This one is a drug Addict ,no sensible person promotes cultism,that have altered and changed many destiny

All these things na poverty de cause am

This mama get 3 bedroom for jail cos she’s an accomplished accomplice ooo 😂 🏃

Ghetto irresponsible mother with tattoos 😢 Naija Confra don't forget to post her crying videos when rivals kpai her son including the cameraman shout aseee. REJECT CULTISM. REJECT VIOLENCE

If na Yoruba now una go see those fuulish igbo ppl start spitting shit that it’s only the yorubas that do cultism

Untop this bag 😂 if nah car everywhere for burst

Person wey life Dey win 10-0 she tell you say she care.

Drug infested, disease riddled crack headed lady. Africa, with it's huge potentials is drenched in poverty and illiteracy. Young men who should be chasing innovations are still stuck in the medieval times. The world has left Africans behind and we are not going to catch up.

Mehn my Igbo people are turning to something else, na them just carry cultism for head now, what a shame

😂😂😂😂😂😂 imagine say I done high watch this video and laugh one kill me… mama dey echo

The diverse ways multi-dimentional poverty affects the mind.

Omor eh pain me say she speak Igbo 💔🤦

Abeg which kind house be that, I don rotate my phone tire trying to understand how the house take stand, Abi the house fall or na one leg e get 😂😂😂😂

So na woman be aye nowadays? things fall apart, Gen Z don spoil movement finish

I dey like dey this kind settings😭

Retired ashawo

We can only hope and pray they turn new leaf. Anybody can be In such situations which is circumstances

Vagabond give birth to Vagabond. What's is Nigeria turning into.

Make una dey Make nonsense 🤣 🙄 noises 🤣 🙄 if bandits come now everyone go clear 🙄 🤣🤣

Aye men you're rugged abeg 🙏 no vex, bandit too show body these days. Try extend the movement reach North. Thank you 🙏

She mentioned omo Upcoming artists

She's just praying 🙏 But some people will start thinking otherwise

She go dey collect doggy from those ayes

She go sabi fuck

This one never know how many men don fall .madam we don repent o we don’t do cultism again we don leave am advice your sons

Who be all this nonentity wen nor get sense, make Nigeria police hold that tiny girl

This one is goneeeeee....aznnnn into abysssss

I gat reduce my phone volume o. immediately I hear Wetin she de talk I no want wahalah o😂😂

The poverty is deep. Ravelling in ignorance, wallowing in absolute lack...

If she sees the telegram she go talk say them looseguard na why dem kpai dem! She needs to take a look at that telegram asap

Where this gal dey,she needs better drilling wallahi

If only these carried men can face fulani herdsmen, i will be very happy

Na this type them suppose fold for that box fling inside ikpoba River

Una no go ever see hausa people fr this kind settings ajeh seh lol 😂 😆 🤣 😅 😒
Benzer Videolar
Sensitive content
literally SOBBING at the way her little goat cries after her because she doesn’t stop to love it the way she used to before joining the hive #Pluribus
Sarah ✨
428,910 görüntüleme • 9 ay önce
