Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Portable, after Carter Efe massaged his face 🤣
37 Yorum

He go dey wonder why e juju no work...na Carter Efe spit dissolve am😂😂

@nelsonmealo He no believe wetin him eye see 😂

On top say you wan farm engagement you dey use old video for something wey just happen yesterday. O ga fun e o

It is supposed to be a meme video… and the whole fight thing is not real anyway. Why e dey pain una for portable?

Oga the fight is fixed if you leave Portable he will kill cater

Na you sabi 😂

I expect him face to swell self, rubbish guy

I die for here 😭😭🤣🤣

Remix😂

Old video

Mad man but always clowning,

Akoi punching 😂😂

Ogbafia dey for ground 🤣🤣🤣

Portable right now 😂😂

Two very unserious folks.

Dem disfigure portable face wella today

😂😂😂😂

@damskey4real1 😃 the whole country dey drag portable like this

This is the Day he came kogi lokoja for show, we show him say we get werey for here😂😂🤲

Na una thief him watch?

Old video

if you follow this man mouth you go just kill am 😅

🤣🤣🤣

This is an old video, why do you guys like doing this nonsense

😭😭😭🤣🤣🤣 Sha remember to sleep for atleast 8hrs today😌

See better meme 🤣🤣🤣🤣🤣

I don dey guard this meme since 2023 😂

Make una wait till he enter studio

Just this morning again 😂😂😂

Portable to his babalawo right now 💔💔😂😂😂

Na deep tissue massage be this 😂

@web3bj This guy is too funny I’m telling you

This was in Lokoja

The juju fall in hand

😂

@iamcoded_ 😂😂😂😂

The full video
