Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Portable don dey do vulcanizer?? Oya now 😭🫵
128,658 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

Doing vulcanizer with high fashion 😂😂😂

😱 Smart home or hacker's playground? 🏡 14 BILLION IoT devices are vulnerable! 🔓 Your fridge, TV, even your BABY MONITOR could be spying on you. 👁️🗨️ Don't be a sitting duck! 🦆 Learn to fight back with the "Cybersecurity Dictionary for Everyone":

🤣🤣🤣 make w kuku turn content creator as e sabi pass some ppl sef

This guy no well

The skit no make sense not even funny at all 😒 so wack

Na God know how many round potable go before he go accept to do video withrl this girl 😏

Portable don port from Music Industry to Automobile Industry

Already the hustle fits him🤷♂️

Werey make he start skit 😂😂

This one too na content? 😭

😂😂😂😂
Похожие видео
Sensitive content
Portable don dey sub VeryDarkMan again o 😭🧎🏻♂️➡️🫵🏽
Oyindamola🙄
67,101 просмотров • 10 месяцев назад
