Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Portable don use song explain everything wey happen for prison 😭😂
26 Yorum

U can take the prison away from portable but u can't take portable away from prison 🤦♂️

🌟 New Album Alert! 🌟 Dive into the dreamy vibes of Lost in Bedroom Pop. Let the melodies wrap around your soul. 🎶✨⬇️ #NowPlaying ⬇️

🤣🤣🤣🤣 Sorry for laugh, I couldn't didn't ooo 🤣🤣🤣

This song go come out latest this evening or early tomorrow…… 😂😂😂

I hate this portable with all my heart

Why portable fresh like this?

Mad ooo 🤣🤣

This guy be like bitcoin one minute he will raise shoulder the other minute he will be humble 😂

Olamide Badoo do mistake on dis one oooo

Rubbish upon Rubbish

Werey still dey carry expo😅

He his sampling someone else music, if the owner sue him now, he will start crying

Sango to Ilorin free transport 😂😂e get why

opera mini…been almost 10yrs i don hear ham last😂😂

Make e dey careful on that name wey he use together “Muniru ati Ambali

And people actually listen to this guy?

@itz_hayzed_ we Dan drop another one 🤣🤣🤣

Motor ofe mowo dé ilorin 😹😹😹

The song for don too sweet if he no wear that him cap 😂

Is this dude a musician 🤔 😳?

The boy sabi sing just this him nuisance attitude that pissed me off

Na prison e dey always get inspiration . Omo werey

Idamu social media 😂😂😂

If to say this Guy sabi English him song go too sweet

Make you drop ke, crazy guy

Mtcheww This portable guy Don start again Ok o
Benzer Videolar
Portable don start skit kee! Nothing wey this guy no dey do 😂😂
TENIOLA
73,283 görüntüleme • 11 ay önce
