Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Portable Dragged Dino Melaye!😂😂
23,580 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)
18 Kommentare

The right person is responding to @_dinomelaye they are on the same level

419 dino calling someone thief? Na ogun go kpai dino.

Make Dino do mistake reply him 😭😭😭

🤣🤣🤣 Portable don vex.

@_dinomelaye see your life

@_dinomelaye and him are mates though

Omo portable don enta their Mata like dis like dis it yaf turn to YAM PEPPER SCATTER SCATTER

Dem no born Dino well to reply Portable @_dinomelaye

The most successful goat farmer 🤣🤣👞

Portable ooo🤣🤣🤣

Otidi woro si woro bayi

Baba elewure

That Stupid Dino na ogun go strike am

Who let the doggs out!!! Whoop Whoooo Whoooooo Whhoooooooo

@_dinomelaye Dem born you well to reply? if you think say you get were/madness for head, respond.

Him na baba elewure na abi 😄

But portable no lie na. Tinubu wey all Nigeria state governor they follow. Na the same man you dey tell me say make i no vote for? Ahh, no the deal is done. Shey we no pass all 34 governors wey dey support him?

Ase , Ase Ase wa , botiwi lomari, asegun otiribe koyipada insha Allah bikudratilah 🤲
Ähnliche Videos
Sensitive content
Kach wey do song for Dino Melaye Dino still appear inside the video
We$t
266,920 Aufrufe • vor 9 Monaten
