Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Portable drags Zlatan Ibile. This guy no well 🥴
10 Kommentare

Abiola ❤️🦅vor 1 Jahr
Una Dey talk say he no dey hear word abi. But zlatan dey right to say him money no fit zazu …. Nah jeje him dey una dey look for him trouble

OLAMIDE 🌸💖vor 1 Jahr
Person wey still get case for court. No be him suppose pipe low?

Adabra 💯 Cr7 fanvor 1 Jahr
Portable to get mouth 🤣🤣

Arnoldvor 1 Jahr
This first thing this nigga decided to do this early morning is to drag someone doing better than him..

Cokervor 1 Jahr
Hit vs Hit Zlatan go roast ham 😂🤲

👿HIGHSHOW NSNV👿vor 1 Jahr
No be zlatan say money no fit him? 😒

ADÉBAYÒ!!!💫🥷vor 1 Jahr
Wait, portable think Zlatan Dey his level ? 🤣 You go beat who ? 🤣 men go mount this one family 🤣🤣

Tentenvor 1 Jahr
Una no fit talk truth

WAVY 👽💎vor 1 Jahr
Portable 😂

Cedric🇧🇪❤️vor 1 Jahr
Talking about hit zlatan go boil am back to back 😹
