Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Portable explain what caused the clash between him and davido 🤔

237,635 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von The Truth Sayer.
The Truth Sayer.vor 5 Tagen

Portable go talk am as e be even if he be mad man 😂

Profilbild von Julius Amos
Julius Amosvor 5 Tagen

Zlatan and portable beef na way back lmao

Profilbild von Active!!
Active!!vor 5 Tagen

You people think he’s at fault but zlatan all started it. Why him go Dey tell am say make him they calm down then hang the phone on him ? Please answer that. We all know portable character, olamide wey help am blow you think say him know know his character?

Profilbild von BIG Kodah 💸
BIG Kodah 💸vor 5 Tagen

That life him no chop with Davido finish they para am.

Profilbild von ozioma
oziomavor 5 Tagen

“Dem fit promise you make dem change mind” “Na who help you be your helper” 👂

Profilbild von TAILORR•
TAILORR•vor 5 Tagen

He say “devils call” 😂😅😅😅

Profilbild von Xo Xo 🤍♨️
Xo Xo 🤍♨️vor 5 Tagen

E no go talk as e be keh

Profilbild von last born
last bornvor 5 Tagen

😂😂😂

Profilbild von Zak Bagans
Zak Bagansvor 5 Tagen

Na aye and eiye way.. e no go work

Profilbild von 64 •
64 •vor 5 Tagen

His portable is more of a trenches comedian than a musician 😂

Profilbild von Davidnansok
Davidnansokvor 5 Tagen

Emi lo molest 😆😂😂

Profilbild von Omobobola
Omobobolavor 5 Tagen

I pity am lowkey, zlatan no suppose block him feature.

Profilbild von somteechukwu
somteechukwuvor 5 Tagen

Mad man know who dey piss am off and who dey make am happy

Profilbild von Zaza 2.0
Zaza 2.0vor 5 Tagen

lol 😂 this Dindinrin is the main reason education isn’t a scam. You gotta to be educated enough move in the industry, person wey say make you go empire no sabi watin hin see. His agidi is his downfall, everyone get agidi but you gotta know when to use it. If he a had team

Profilbild von Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.
Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.vor 5 Tagen

Oya Zlatan explain urself or else you are wrong

Profilbild von LΔΠRΣ 🦉
LΔΠRΣ 🦉vor 5 Tagen

Emi lo molest ����

Profilbild von Abiodun Toluwalope
Abiodun Toluwalopevor 5 Tagen

Dilanta 😭😂

Profilbild von st. josh 👻🥇🆒🆙
st. josh 👻🥇🆒🆙vor 5 Tagen

Davido get clash with u keh?? Who be u??

Profilbild von Skido01💯
Skido01💯vor 5 Tagen

E don clear for your eyes abi?? You dey run mouth like weyrey then,nw you dey find favor! B*stard!?

Profilbild von Oluwaremilekun❤️
Oluwaremilekun❤️vor 5 Tagen

See portable eyes omo😩😩😩😩😩

Profilbild von Lànre Àlàbí
Lànre Àlàbívor 5 Tagen

Portable is so real.

Profilbild von J Smith
J Smithvor 5 Tagen

🤣

Profilbild von Snazzy
Snazzyvor 5 Tagen

Zlatan dey always whine portable

Profilbild von Bobby brown
Bobby brownvor 5 Tagen

lol

Profilbild von Tiv 1st Son🇳🇬
Tiv 1st Son🇳🇬vor 5 Tagen

This man again 😂😂

Profilbild von ¢нibσу_¢няιѕ†ιαΩ
¢нibσу_¢няιѕ†ιαΩvor 5 Tagen

I can feel his pain… forget the cruise talking😔

Profilbild von CAPINUGA
CAPINUGAvor 5 Tagen

E no go talk e mind ke 😹

Profilbild von BIG OSHEY
BIG OSHEYvor 5 Tagen

For person wey host am

Profilbild von Jon Snow
Jon Snowvor 5 Tagen

This portable no real nigga but the guy no get sense😂

Profilbild von Azure Dad
Azure Dadvor 5 Tagen

And till today this werey still dey struggle for featuring.

Profilbild von OLAMIRE ☆
OLAMIRE ☆vor 5 Tagen

🧢❌⚫️

Profilbild von OzkeD2nd🇬🇧
OzkeD2nd🇬🇧vor 5 Tagen

Na watin happen portable explain so

Profilbild von Mc Wise
Mc Wisevor 5 Tagen

That featuring thing dey really dey pain my guy 😭😂 sorry portable. Justice for ya

Ähnliche Videos