Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Portable explain what caused the clash between him and davido 🤔

237,635 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля The Truth Sayer.
The Truth Sayer.5 дней назад

Portable go talk am as e be even if he be mad man 😂

Фото профиля Julius Amos
Julius Amos5 дней назад

Zlatan and portable beef na way back lmao

Фото профиля Active!!
Active!!5 дней назад

You people think he’s at fault but zlatan all started it. Why him go Dey tell am say make him they calm down then hang the phone on him ? Please answer that. We all know portable character, olamide wey help am blow you think say him know know his character?

Фото профиля BIG Kodah 💸
BIG Kodah 💸5 дней назад

That life him no chop with Davido finish they para am.

Фото профиля ozioma
ozioma5 дней назад

“Dem fit promise you make dem change mind” “Na who help you be your helper” 👂

Фото профиля TAILORR•
TAILORR•5 дней назад

He say “devils call” 😂😅😅😅

Фото профиля Xo Xo 🤍♨️
Xo Xo 🤍♨️5 дней назад

E no go talk as e be keh

Фото профиля last born
last born5 дней назад

😂😂😂

Фото профиля Zak Bagans
Zak Bagans5 дней назад

Na aye and eiye way.. e no go work

Фото профиля 64 •
64 •5 дней назад

His portable is more of a trenches comedian than a musician 😂

Фото профиля Davidnansok
Davidnansok5 дней назад

Emi lo molest 😆😂😂

Фото профиля Omobobola
Omobobola5 дней назад

I pity am lowkey, zlatan no suppose block him feature.

Фото профиля somteechukwu
somteechukwu5 дней назад

Mad man know who dey piss am off and who dey make am happy

Фото профиля Zaza 2.0
Zaza 2.05 дней назад

lol 😂 this Dindinrin is the main reason education isn’t a scam. You gotta to be educated enough move in the industry, person wey say make you go empire no sabi watin hin see. His agidi is his downfall, everyone get agidi but you gotta know when to use it. If he a had team

Фото профиля Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.
Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.5 дней назад

Oya Zlatan explain urself or else you are wrong

Фото профиля LΔΠRΣ 🦉
LΔΠRΣ 🦉5 дней назад

Emi lo molest ����

Фото профиля Abiodun Toluwalope
Abiodun Toluwalope5 дней назад

Dilanta 😭😂

Фото профиля st. josh 👻🥇🆒🆙
st. josh 👻🥇🆒🆙5 дней назад

Davido get clash with u keh?? Who be u??

Фото профиля Skido01💯
Skido01💯5 дней назад

E don clear for your eyes abi?? You dey run mouth like weyrey then,nw you dey find favor! B*stard!?

Фото профиля Oluwaremilekun❤️
Oluwaremilekun❤️5 дней назад

See portable eyes omo😩😩😩😩😩

Фото профиля Lànre Àlàbí
Lànre Àlàbí5 дней назад

Portable is so real.

Фото профиля J Smith
J Smith5 дней назад

🤣

Фото профиля Snazzy
Snazzy5 дней назад

Zlatan dey always whine portable

Фото профиля Bobby brown
Bobby brown5 дней назад

lol

Фото профиля Tiv 1st Son🇳🇬
Tiv 1st Son🇳🇬5 дней назад

This man again 😂😂

Фото профиля ¢нibσу_¢няιѕ†ιαΩ
¢нibσу_¢няιѕ†ιαΩ5 дней назад

I can feel his pain… forget the cruise talking😔

Фото профиля CAPINUGA
CAPINUGA5 дней назад

E no go talk e mind ke 😹

Фото профиля BIG OSHEY
BIG OSHEY5 дней назад

For person wey host am

Фото профиля Jon Snow
Jon Snow5 дней назад

This portable no real nigga but the guy no get sense😂

Фото профиля Azure Dad
Azure Dad5 дней назад

And till today this werey still dey struggle for featuring.

Фото профиля OLAMIRE ☆
OLAMIRE ☆5 дней назад

🧢❌⚫️

Фото профиля OzkeD2nd🇬🇧
OzkeD2nd🇬🇧5 дней назад

Na watin happen portable explain so

Фото профиля Mc Wise
Mc Wise5 дней назад

That featuring thing dey really dey pain my guy 😭😂 sorry portable. Justice for ya

Похожие видео