Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Portable has called out Asake again after his song release! This guy needs a check-up because what is this again? 😕
11 Kommentare

Bro just showcasing his illiteracy up and down wtf is all this

He say “I’m a hero”😂…….for your papa house oo

Na this part off me 😭 oloriburuku ni portable 😂😂😂

I’m starting to detest this guy. Why man go hate on another man unprovoked?

🚨🐔 Your hen is missing, and there's no time to waste! Dive into this freaky rescue mission starting Freaky Trip now! 🎮 Join the adventure on: 🕹️ Nintendo Switch: 💻 Steam: #NintendoSwitch #Steam 🎥 Watch the trailer below! 👇

Can someone check up on him ? Is he really okay??

This one dey always tag himself to other people glory just to dey relevant. Na the ritual wey him do be that.

I just Dey pity upcoming street artiste this guy don spoil way for them☹️

Portable will soon move from music to blogging like Tunde Ednut and Erigga 🤣

Why una seff dey post him… na you dey make him think say him Dey do right thing because his mentality no pass to dey make noise and if people post him.. him don blow

This one go soon enter market 😂
