Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Portable is greater than Wizkid!
24,181 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 46

Before nko portable pass wizkid na ✌🏻portable no dy sample na

Normally 🫵🏾

I agree with you bro

💯

Gbammmmmm But na true na He is more relevant than Wizkid

Gbam 🫴🏾

Na Ur personal decision nobody follow U argue,

😂okay

E get reason why local dogs dey chop shit na the same reason you dey yarn this dust

No tell me say you dey cry 😂💔

Na only you talk real sense 😂😂😂

😂😂😏

Portable get originality wizkid no get originality. Portable is greater than wizkid when it comes to music 💯

Nobody send your papa sha

@thereal_gvnr “Muniru olatunji”😹 Fela daughter dey talk sha 😂

Man is enjoying his son in old age. I’m very sure HIV won’t put him in the ground

Gbam that’s your opinion and you’re entitled to have one , we no follow you drag anything .

Portable is great than Wizkid normally 😂

Aswear his 3x greater

This year FC go know say people ready for them. Make dem dey keep d tears since 2 weeks now. 🪣 too small for die tears Stupidity FC A1 Delusional FC A1 Toxic ………… FC A1 Respect for others FC F9 Top 5 artist currently FC Oga no dey Gumbody FC Oga F9 Lies FC A1 F00ls

Those one no work abeg find another thing talk

@rosieharts84 You sure?

e rilli pain dix egbon I like d way he put am he say dose arrogant bastards🫣🤣

🔥🔥🔥

Normally portable greater than wizkid nah

Normally portable is better Dan wiz. 🤣🤣🤣

@KYDO_BOY Ok sir

Wizkid FC nursery and primary school 🤝stupid clowns with dry brains 🤡🤡

Your head dey there

Leave my head 😂💔

Oya no vex but your take valid die

Normally portable getting written skills pass Wizkid now Portable can compose good lyrics but Wizkid no sabi pass She tell me she tell me My mama tell me Nah everybody dey tell her something odeh omo Ibrahim balogun

Gbam

Nobody stop your papa from saying portable better pass Wizkid now. Abi dem swear for your generation wey be pig?

Period 💯

Ofo tieh niyen

I swear bro ❤️💯

Who be this idiot way be like cow… nah your papa be idiot for house werey

Thank you so much 😂😂😂

😂

Ogun take ur mama life

Na igbo Dey worry this one

Make we talk truth, portable say be sing oooo that guy get the voice ooo

Sharp, portable is greater than wizkid

Freedom of speech dey make deranged people plenty for internet

You're very correct bro.
Похожие видео
“Wizkid is the king he’s the only one greater than me” -Burnaboy
Jaia
951,416 просмотров • 1 год назад
