ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Portable no Dey ever forget something ๐
93,128 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

Be like na only see sense for wetin portable dey talk oo, that guy wise fr

Marta just dey hustle for gifttt omo werey ๐ Portable said ile Alamo lawon parent re ngbe๐๐คฃ

Make small milli enter mannie money hand the werey go fly up nii

See as ManniMonnie humble

I really matta, this is what portable needs true talk with insults

Portable on point on thisโฆ Manny Money use the advice o

Matta๐๐๐

True talk

Matta be like lion ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Mannie humble die ๐ญ๐น

Abeg how many people portable don change there life ๐คฃ

Then go beat this mata one day ๐

Normally matta and portable no be mate if den never treat matter fuck his mouth no go rest stupid boy when did you even come online self fenuja wire Omo Ilorin

Matta de always give me joy ๐น๐น portable go help finish na the Warey go de cast the person later

Omo this MATA nah confirm oloriburuku ๐ฅถ๐คฃ๐ฅถ๐คฃ

Portable get sense lowkey ๐ถโโ๏ธ

Matta give am back to back

Matta na very stupid guy e just dey swear for both of them๐๐๐

Matta fenu ja wire

BTW Portable and wike who fit keep secret๐

The boy get heart of giving

Portable no even give himself respect ๐ You wey get hit with Skepta

Portable wise

How i fit block this Marta from my X

Portable please collect Mannymonie back

Portable too funny ๐คฃ๐คฃ๐คฃ He say him head be like the lion wey he dey find ๐๐๐

Matt na werey

Wahala pro max ๐๐คฃ๐

Na better talk him don tell am shaโฆ no dey carry the girl do content againโฆ online go frustrate am to dislike the girl or even cause problem between them two

We on Dey send you for here ๐๐๐

This portable too smart ๐ฅ

Matta craze gan ๐๐คฃ

Matta na werey ๐๐๐

Oloun ma pa eh ๐๐๐๐๐
