ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Portable no wan gree o ๐๐๐
93,206 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
44 ๆก่ฏ่ฎบ

Olorin pajawiri ๐๐

๐๐

This sound Ehn .. leave am portable

He sabi

This werey Dey talented o, na just anyhow person๐

Afro wahala ๐

If portable die na 2tbois kill am , dem wan use beat finish am โฆ. Sweet jam but werey song na only audiomack

Na there him fans plenty ๐๐๐

Make we know lie this one enter ajeh ๐

๐ฏ

Even if Donald trump diss portable he go check am

@makibdmad ๐๐๐

@AsakyGRN Werey Olorin ๐

@Asarailu_ @AsakyGRN ๐๐๐

Talo create group chat

Tani admin?

Na you ๐

Jigan Inu Jin gan Pitipiti lomu won takiti ๐คฃ

Portable dey sing sha ๐

Aswear ๐

Lowkey Portable get constituency pass big 3 ๐๐๐

๐๐๐

This werey sabi sing Orin ote sha...too sweet

Wan'le ra matal Eyin ratels Eshi mate... Hmmm see flows portable sabi ๐ฏ

The best I've seen after zazu....this one enter ...nice one jor

Who get one leg ๐๐๐

Low-key this guy sabi buh wonran wonran ti poju

Omo olalomi is just him ๐ฏ 2secs freestyle n with 2tboiz every where stew ๐

This song enter thou ๐คฃ

E take one stone kill plenty birds ๐๐

Iswr make we no lie the song sweet

Ormo portable na one celebrity wey everyone know where he go dey and people won't even come to look him

Nigeria commotion nah portable hits ๐๐๐ Let wait for Bbn

๐๐๐ Jigan don enter this one

Them no fit martel eyin ratel.... that one enter ajeh

This guy Sabi use song cus wahala. E sweet sha

Aswr Portable nah Artist if him calm down for this industry โค๏ธ๐

This bobo na case ๐ I like those steps too

Abeg na portable get Escalade ??!!

E sabi no worry

Make idolo miss keh

This one enter, na just craze full he head ๐

This guy good abeg Just tell am wetin u want, him go deliver

I love am die
