Loading video...
Video Failed to Load
Portable no well at all ๐ญ๐ญ๐ญ๐
339,233 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
57 Comments

โCalm down madamโ ๐๐ญ

that guy don crazeeee sehhhh๐ญ

Obligiwisky Oba Awon werey

He say na calm down madam๐ญ

Na small remain he for give her blow ๐

๐ญ๐ญ๐ญ Fb

Werey dey use style dodge vdm question, sodiq ๐

You clock am๐ญ๐ญ๐ญ

๐

Where all those training dey When u dey this position ๐

Na mouth he get๐

Ema need lati joko o, the madam sef na oloshi๐ญ๐ญ๐

their werey match ๐

He say if he blow TerryG he go blow again ๐

๐๐๐๐๐๐

I like am gan, he useless pah ๐๐

๐

that guy don crazeeee sehhhh nah small remain make he enter market ๐

Na just small remain ๐๐

โIโll blow Terry Gโ โDouble enter thereโ

๐๐๐๐

๐๐ Nbl

Ogba woman say make he fight VDM ๐

He clock that woman say she wan put am for talk ๐

Calm down madam Gba, gba, gba o ma ku ๐ญ๐

Beooo I don laugh tire ๐ญ๐๐๐๐๐

For National Tv๐ญ๐ญ๐ญ

@temmie_lizza Wetin concern portable ๐๐๐

โCalm down madamโ?๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ

Real man tho

This one problem no pass to use another person to check he's strength

and the werey no get strength ๐

At all ๐

Calm down madam ๐

Na proper werey ๐

I don laugh tire ๐๐๐๐

Continuation ๐ญ๐๐๐

โ calm down madam โ

@prozard_83 Dr zeh don get fra๐

That Woman is an Enabler ๐๐๐ facking luvvit ๐๐๐

Why the interviewer wan set am up?? Why e dey mention VDM?? ๐๐๐ Una wan kpai am ๐๐

@thatboypypa_ Werey nii bobo yen

๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐๐

The woman sef na werey๐ญ๐

Wetin be this๐๐๐๐๐๐๐๐

๐๐๐

๐๐

TERRY G MATTER GUY ๐ญ๐คฃ๐๐

๐๐๐

if dem add small for portable he go enter market

This guy na comfirm mad man ๐, gba gba oma ku ๐

E ma need lati joko๐ญ

The werey be like, I will say my mind finish before attending to anything else ๐

He had to shut the interviewer down so that he can showcase his new boxing skill

lol the presenter self no dy okay ๐คฃ ๐
Related Videos
Sensitive content
Portable don cast Dj Chicken former babe, he say Sewa wan fvck am when she leave Chicken ๐ญ๐ญ๐๐๐ some girls no get level at all
last born
84,289 views โข 8 months ago
Sensitive content
POV: Portable went to ask his Babalawo for a refund ๐ญ Ozain no dey waste time at all ๐๐๐
AYANFE
59,226 views โข 5 months ago
