正在加载视频...
视频加载失败
Portable sabi sing bro 😭🔥
38 条评论

lol normal na 😹 why you think say skepta feature am

him talent and him ogba 😂

Make dem forget the rubbish wey he dey do 😂

The talent dey him body no worry 😂

My goat

He sabi gan

“They no dey celebrate e failure, I’m a winner I’m not a failure” 🔥🔥🔥

Bro got talent 🔥

you can’t deny the talent

Yea

I personally love this jam like mad

For every level there’s a different devil

I swear I fear yoruba guys they get talent if na music @gemininiiii

E good gan bro

the talent dey him body

Talent full portable body , na just Him village people dey trigger am at times

4 every level, they is a different devil,

E no fit get this kind raw street talent make e no fraaaaaa

Na my favorite song for this werey music be this

No worry hin sabi,,, Jez the woronworon wey him get,, come to think of it, the industry needs small ogbaa

Skepta saw greatness before he ft him

Aswear we just dey underrate the guy Make we commot his lousy behavior the guy really sabi

E sabi sing dieee but the werey nor want make dem rip am na why he’s still struggling with management

He can make music out of anything lol 😂

Talent day na madness make us no too reason portable

I love this particular track 😊

@Teeniiola He sabii pass Rema 😂

e sweet pass davido album

Save my Asake playlist and Enjoy all Asake songs in one playlist his best playlist on the platform 🔥

NA FREESTYLE OO 😂😂🍃

Na Goat 🐐 ❤️

Omolalomi 🔥🔥

Good vibes

Even fela voice no sweet like this bro😂❤️

The werey way inside portable body and his talent na 5&6

🥵 🔥

This MF got no vibe to turn my mood on.

You no lie ohh
