Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
"Portable should go down for this" - VeryDarkMan.
201,447 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

VDM is a government property. Used to distract his gullible fans from paying attention to the real issues. I pity his fans. Grown men and women without a mind of their own. Just watch them come and show how gullible they are under this comment. Clowns

Una still deh watch VdM long videos in this economy? Una deserves Tinubu 😂

🚀 Best Wallet - The ultimate 2025 #crypto wallet 💸

The video is too long, make Una dey summarise abeg, data don cost

This very dirty man don come again

At least area go rest pending the time Idamu adugbo will be locked up

Nothing but a lawless nation!

Make guy man like you go down? KDNDFE! Davido wey sc@m hin gullible fans no suppose go down shey?

Make i dey use my data watch verydarkman and portable? God forbid

He too get wahala abeggg

Portable should go down but davido should stay up despite directly threatening to harm the state commissioner of Police with cultists. Oya nau
Похожие видео
Sensitive content
VeryDarkMan will go down as the only person that dragged issue with portable and won hands down cos this thing too pain portable o, e don send voice note to the people wey beat and strip him n@ked again 😭💔
Oyindamola🙄
427,216 просмотров • 11 месяцев назад
