Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Portable, What a guy 👏🏿😂
84,432 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
29 Yorum

‘Money before you love’ You go think say nah cruise

He sabi wetin he Dey talk

E get talent pass Davido

Old news

Nah real nigga, him just get fra 😂

I swear 😂

God Abeg ooo Who go help ooo 😭

The song tap Walahi

Elizabeth Joyce, one of wun

God'u abeg o....wu go hhhep'o 🥹

Evergreen 😂

the guy funny gan 😂

“Make money before you love money kudi ego” still valid till date bruh

I love am 🤣

Y'all should listen to the original song❤️

😂😂

Dis freestyle still dey funny 😂😂

Na my goat be that

Poor man no get brother you think say na joke

He too sabi ❤️

Mbappe & pepe in one body 😂😂😂

Evergreen 😂😂😂🐐🐐

Name of song please

Him get talent gan

@czsxco

😂

And he was free-styling here o

Ika of industry 😂

😂
Benzer Videolar
Portable don start skit kee! Nothing wey this guy no dey do 😂😂
TENIOLA
73,510 görüntüleme • 1 yıl önce
