ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Pour me water ๐๐ญ๐
608,572 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
38 ๆก่ฏ่ฎบ

As much as not all women will do this, fear woman regardless.

Yess

Omo na real pour me water o๐๐

Ajeh ๐๐ญ

Inside life ๐ u go cry and wan craze thinking youโre the problem. Man dey suffer

Like dyg

Gege made it more funny ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Omo pour am water ๐

wetin men dey do

The guy resemble mirex

@Joshxxo_ ๐ญ๐ญ

Me knowing that she is going to her parents house after receiving 4 slaps from me If you canโt keep your hands to yourself, keep your relationship i no want But guys going to women marital home to have sex una must chop waiting pass liver o

D first slap na where I draw d line house go bloody

May head dey burn ๐๐ ๐

Pour me water guy

Lol, my wife, slaps me? ๐คฃ Wo,I'll drop my bag, go and pack yours and drive you to your daddy's house. No stress!

@Akinjoshua2017 He still beg her๐

You are playing with Eve ๐๐๐ you go learn

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

No woman fit gather mind slap me The fear of the consequences no go allow am raise hand A lady needs to see you as a โreal manโ to be able to slap you I will never be a โreal manโ

Womennnn๐ญ๐

This gehghe voice don take over ๐น

Never!

@katangais261 Respect

this gehgeh guy na bastard aswear

Relationship people

God bless Geh Geh for us Nigeria

Women don finish men ๐

Needed this for referencing ๐๐

Abeg nau ๐๐

God abeg ooo ๐ญ

Iโm guessing by his top vest, heโs a security personnel, so for someone to be in that close proximity and you didnโt know or flinch, then his badge should be taken.

๐ pour me water

๐๐me wey go first close door make me and you know whatโs up first

My trust issues for women just day increase everyday ๐ญ

Somebody pour me water ๐ฆ

You go Dey trust eve

My woman is not like that until you see the reason way fire make pot yansh black ๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Not for Sensitive Viewers โ ๏ธโ ๏ธโ ๏ธ Water Kills๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ
NeoRepublicZA
200,287 ๆฌก่ง็ โข 5 ไธชๆๅ
