Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
POV After Ishowspeed Left Nigeria 😂💔🇳🇬
Комментарии: 39

My chest

😭make it fiveee

Bro you don forget that girl wey challenged Speed to a race and that lady that was forcing Speed to be Yoruba 😭

Omo many things really sup o 😂

Egugun you are no 21 and you look so healthy and strong 💪🤣

Not fair. The guy that rode on the horse with Peller shouldn't go scot free either

Una wicked o😂

Na so bodyguard sef collect e own share😂😂😂

Egugun: you are 21 years old and you look so healthy and strong Speed:

Why are you always angry 😡

12 years of no yansh. Whattttt😂

Abi make we increase am ? 😂

This guy should be sentenced to 138years imprisonment

50 years 😅

Everywhere first blur for d house eyes 😭😭

@Olayemmyy He no fit do without yansh 😂😂

Judeeee! Where have you been bro Glad to see you back on my tl

Say it 50 times in the morning, 50 in the evening and 50 in the midnight... Baba😝 na therapy or punishment😂

Bro thinks he's the Hulk But na $10k go calm am down

Make una see ooo

When I heard 21 I knew it has to be egungun number😂😂😂

Yooo twitter is the greatest app of all time 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 this is peak comedy lmaooooo

Bruhhhh Egungun And You look healthy and strong killed me

You forgot about it too😂

Bro I just dey reason the thing like for all the whole countries na only Nigerians beg ishowspeed for money bro the guy was irritated at some point

"people dey outside dey make moves, you dey house shame dey catch you, shame no dey catch you?" 🤣🤣

😂😂knew this was coming. Been waiting🙌🙌😂😂

I still no understand that Peller horse plot. "Hey am a streamer"

😂😂😂😂 bruh

Werey cook the alainitijus join with the naysayers 😂, all na perspective, real

So black hulk been beg am for 10k dolls true true ?

“Skating is a lifestyle”😅

We were all waiting for number 21 😂😂😂😭😭

E tap

12 years of no yansh 😭

You forget one person. That girl wey race speed

😭😭😭😭😂😂😂😂😂

Fine shyt guy needs slap 👋

"I don't know. You tell me"
