正在加载视频...
视频加载失败
POV: How guys act when their friends aren’t around 😂😂
10 条评论

sureboy 🪖1 年前
Gilmore no just get sense 🤣🤣

💙 blue hate 💙1 年前
One of my guy, the go behind our back the train him girlfriend for school, my advice to people were get friends like this abeg comot mouth for their relationship. If e good e good if e bad you laugh after. Because during this stage them no the hear anybody advice

Wizarrd Garmon 🎩🪄1 年前
Me wey go tell my babe, you no go rub my head?..Oya rub my head while I suck your breast..gugugaga 😂

Peter Pan✊1 年前
Na the siuuuuuuuuu celebration off me. 😂😂😂

Gandokky➰1 年前
I feel like mentioning names 🤔 but there will be a caught 🤭🤭🤭🤭

PЯIMΣ.1 年前
Tench boy nah fool😭

The Beans Daddy1 年前
Algorithm

Biq Shaq 🦈1 年前
Them no dey advice who Dey in love

OSESIEANORO♠1 年前
😂😂 make we activate

Pa-Modou1 年前
Man can get caught slacking
