Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
POV: Joseph in Potiphar’s house 😂😂😂
49,948 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
36 Yorum

Part one 😂😂

Favourrrrr, It surrounds me like a shielddd 🛡 My brother grace no dey explain, You fit dey queue, but when favour jam person, shortcut go open. You go dey see abundance, you sef go dey fear Make this shortcut no go cut my life short, Make the small life wey you dey manage No go front go suffer liver damage But na God dey run am Even if your tap don spoil My God go ON am Even if you don miss 4laps, Na you go win am No dey shake, Baba na real no be fake All this your cold, go still go holiday Cause baba na King, in any day.

This portiphar wife na better olosho

This is so nice... Love it 😁

😆 oboy you no go kill us... very nice man... Kudos

Waiting for the part 2 😂

😭😭😭 You don kee me

This guy😅😅😅 U too much

Me! Skip your videos ke? Never! But iyawo Potiphar too spoil no be lie😂😂😂😂

Guyyyyyy tf😂😂🙏

@FowoseA98425 😂😂😭

😂❤️

Omo Leave gospel content for this individual 😂😂😂 That’s cray cray @_ehimare

Favour surrounds me When i see Ben's video, I like and retweet before I watch

Today na today for Joseph

How can I like this more than once please ???

Iyawo portiphar you too spoil😂😂

This portiphar's wife baddd gan

Iyawo Potiphar you too spoil 😂😂

Even your Angel 😇 follow you dy Leg work 😂😁😁 “Favour no dy explain ❤️❤️❤️””

Ben you too do 😂🫡

@mayurisaac Waiting for part 2 😂😂😂

Iyawo Portipher you need better flogging, with your long shoe like sword fish😂😂🤣😂

Iyawo Potiphar you too spoil 😂😂 This guyyy When 3 go drop

😂😂😂😂😂😂😭😭😭😭 Iyawo Potiphar Ma pami nawww

Iyawo Potiphar you too spoil 😂😂💔

Guyy😂😂❤️

Potiphar's wife acting no b here 😂😆

Sharp 👍

Iyawo Potiphar 😂

@PhessyPromise

@lois17835 @Niro_pixels @Nonso_OJ

😭😂

🤣🤣😂😂

Iyawo Potiphar you too spoil 😭

You be fuuuuuuuuuu🤣🤣🤣🤣🤣🤣
