Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
POV: POWER BESTOWED ON ME
11 Kommentare

Pls click on the link below to subscribe to our YouTube channel

Most times I wonder if you guys start writing your skit scripts from the end because na juju una de use 😅 Even AI no fit consistently give back to back like this 😅 "If you can manage 4, 7, I personally will force heaven to bless you "😂🤣🤣

😂😂

Na my car una wan seize , oya open Micah 1 :6 Therefore, I will make "Samaria" , wetin do "sam area"? Okay na Sam na him wan seize, oya open psalms 91 : 6. Something is actually wrong with una sen6.. 😆🤣😂😹 This has to be be the most spontaneous pun stars out there 😆

😂

This pastor James can never get complete money 😂😂😂😂

No mind the fraud😭

1million videos no single miss. bad guys

You dey stan the right people no fear😂❤️

Too too gooood😂😂😭💯

We dey learn from you😂
