Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
POV: World Cup Messi ๐ ๐ญ
139,243 Aufrufe โข vor 4 Monaten โขvia X (Twitter)
31 Kommentare

Shaaa no let small love wey i get for you turn to hatred ๐ฅบ support Ronaldo in peace and leave Messi out of your boring jokes

Be like Messi get infection. what is he always scratching?

Agenda won kill Ronaldo fans ๐๐๐๐

This funny๐๐๐ Messi is the life and soul of this Argentina team. Take him out, Argentina will just crash out of the world cup

All I see in this video is jealousy not banter, Make Ronaldo sha win the world cup o, if not na everyday I go dey remind you.

Your papa guyy wetin be that last clip ๐๐

This guy na wacko ๐คฃ๐คฃ๐ Nor lie, yu sef enjoy that neck kiss ๐

@Faksback666 That last slide, I dey try understand the settings

Make dem no worry Nigeria content creator go give them wetin dem wants

Make I fess unfollow u make u no use agenda spo!L my timeline ๐น Oh I wasnโt even following ๐

It's the kick for me How Messi take jump kick this guy needs to be study.

Yes you have to make a stupid content trying to tarnish Messi achievement because now you Ronaldo fans have accepted Ronaldo cannot do half of what Messi does on the pitch..every Messi fan that is still following you is plain stupid at this point

The funniest thing is that if they rig the World Cup for Messi as your stupid thinking, if they rig it for your Scapegoat he wonโt still win it and win the golden ball Otele ๐๐

Na mimic he mimic oo. ๐๐๐ Na wetin Messi don do before he dey do for this video too now. ๐๐

๐๐very funny but the ending was not necessary

So chibuzior of Argentinal nah Gay ๐ญ

VAR dey play bet๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Hmmm...still funny. But Biko, remove the canned laughter. Your content has always been funny on its own๐๐ฝ

Hwfa no shade Messi oo I dey quick vex

Na jealous video be this! Understand you're not a fan, You just a fooool full of hates! Not stopping Argentina from winning back to back! Una mind no go touch ground!

Na banter now ooo Later my own go br hatred Okay naw

Messi is bigger than Ronaldo.. if Ronaldo like make him gym.. him no go pass round of 16

They suppose lock you up๐

tears go full ground when Portugal no fit win Colombia

๐ญ๐ญ๐ but the last part wasn't necessary

Guy how you take do this skit I think say u Dey abroad

When Messi fan do their own banter skit now, e go be " you are hating on a 41years old mad" ok

Omo they'll come for you

Where is the funny part, Anuofia

Messi fans after seeing this

Hold thier neck! Press am well!๐๐

