Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

POV: World Cup Messi 👀 😭

139,295 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von TEEMBA🔖
TEEMBA🔖vor 4 Monaten

Shaaa no let small love wey i get for you turn to hatred 🥺 support Ronaldo in peace and leave Messi out of your boring jokes

Profilbild von EmiratesLad
EmiratesLadvor 4 Monaten

Be like Messi get infection. what is he always scratching?

Profilbild von Daniel City (SAYLESS)
Daniel City (SAYLESS)vor 4 Monaten

Agenda won kill Ronaldo fans 😂😂😂😂

Profilbild von Chuks
Chuksvor 4 Monaten

This funny😂😂😂 Messi is the life and soul of this Argentina team. Take him out, Argentina will just crash out of the world cup

Profilbild von VibeWithPrince
VibeWithPrincevor 4 Monaten

All I see in this video is jealousy not banter, Make Ronaldo sha win the world cup o, if not na everyday I go dey remind you.

Profilbild von BIGMEV
BIGMEVvor 4 Monaten

Your papa guyy wetin be that last clip 😂💔

Profilbild von AGHAZZY
AGHAZZYvor 4 Monaten

This guy na wacko 🤣🤣😂 Nor lie, yu sef enjoy that neck kiss 😏

Profilbild von Lucas
Lucasvor 4 Monaten

@Faksback666 That last slide, I dey try understand the settings

Profilbild von JustDAV
JustDAVvor 4 Monaten

Make dem no worry Nigeria content creator go give them wetin dem wants

Profilbild von 💙❤️ FCB Fredo
💙❤️ FCB Fredovor 4 Monaten

Make I fess unfollow u make u no use agenda spo!L my timeline 😹 Oh I wasn’t even following 💀

Profilbild von Chelsea History
Chelsea Historyvor 4 Monaten

It's the kick for me How Messi take jump kick this guy needs to be study.

Profilbild von ✡️ El Cito
✡️ El Citovor 4 Monaten

Yes you have to make a stupid content trying to tarnish Messi achievement because now you Ronaldo fans have accepted Ronaldo cannot do half of what Messi does on the pitch..every Messi fan that is still following you is plain stupid at this point

Profilbild von ADE_MOLA😎
ADE_MOLA😎vor 4 Monaten

The funniest thing is that if they rig the World Cup for Messi as your stupid thinking, if they rig it for your Scapegoat he won’t still win it and win the golden ball Otele 😂😂

Profilbild von Dave✨
Dave✨vor 4 Monaten

Na mimic he mimic oo. 😂😂💔 Na wetin Messi don do before he dey do for this video too now. 😂💔

Profilbild von Edu ☔
Edu ☔vor 4 Monaten

😂😂very funny but the ending was not necessary

Profilbild von Adufe
Adufevor 4 Monaten

So chibuzior of Argentinal nah Gay 😭

Profilbild von IFLO💙
IFLO💙vor 4 Monaten

VAR dey play bet🤣🤣🤣🤣😭😭😭😭

Profilbild von Maestros🎶🎧
Maestros🎶🎧vor 4 Monaten

Hmmm...still funny. But Biko, remove the canned laughter. Your content has always been funny on its own👌🏽

Profilbild von Doctor X👨‍⚕️
Doctor X👨‍⚕️vor 4 Monaten

Hwfa no shade Messi oo I dey quick vex

Profilbild von Osas Igunbor
Osas Igunborvor 4 Monaten

Na jealous video be this! Understand you're not a fan, You just a fooool full of hates! Not stopping Argentina from winning back to back! Una mind no go touch ground!

Profilbild von NFTOS☠️
NFTOS☠️vor 4 Monaten

Na banter now ooo Later my own go br hatred Okay naw

Profilbild von CHUKWUMA
CHUKWUMAvor 4 Monaten

Messi is bigger than Ronaldo.. if Ronaldo like make him gym.. him no go pass round of 16

Profilbild von Dr. Shakrullah Habeeb🩺
Dr. Shakrullah Habeeb🩺vor 4 Monaten

They suppose lock you up😂

Profilbild von 𝒕𝒉𝒆.𝒋𝒆𝒔𝒌𝒐𝒃𝒂 🇦🇷✪
𝒕𝒉𝒆.𝒋𝒆𝒔𝒌𝒐𝒃𝒂 🇦🇷✪vor 4 Monaten

tears go full ground when Portugal no fit win Colombia

Profilbild von west fcb
west fcbvor 4 Monaten

😭😭😂 but the last part wasn't necessary

Profilbild von Paschal_Footy⚽️
Paschal_Footy⚽️vor 4 Monaten

Guy how you take do this skit I think say u Dey abroad

Profilbild von Just Collins✌️
Just Collins✌️vor 4 Monaten

When Messi fan do their own banter skit now, e go be " you are hating on a 41years old mad" ok

Profilbild von JAY👑PAPA ™
JAY👑PAPA ™vor 4 Monaten

Omo they'll come for you

Profilbild von Eric Manny
Eric Mannyvor 4 Monaten

Where is the funny part, Anuofia

Profilbild von Agunwoke
Agunwokevor 4 Monaten

Messi fans after seeing this

Profilbild von INVICTUS
INVICTUSvor 4 Monaten

Hold thier neck! Press am well!😂😂

Ähnliche Videos