Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
POV: you look older than your elder sister.
Комментарии: 35

Hold ur sis But she is older Hold her 😂😂

Her first born is already borning😭😭

Aunty mercy, have mercy 😭

This same thing happened to me when I went to the market with my cousin’s younger sister. The woman she was buying corn from said, “My sister, buy one for this small brother na.” I was like, “Huh? 🫣 Am I really that small?” 😂broo height is another curse idk.

"Aunty Mercy, have mercy" This guy don mad 😭😭😭😭😂

Aunty mercy have mercy 😂

Her first born is already borning 😂😂😂

People will still ask the wrong person, "Who's the elder?" 😂

"She dinor gree and grow"

Weyrey say "...that she did not gree and grow" 🤣

Her first born is already burning 😅

"You don use your mouth and scatter the house wen you wan go" 😂😂

Aswr 😂 that's why I make sure to greet my sister well for public,these people go dey ask me say how my little sister 😂 person wey be say dem born me for her hand 😂

Her first born is already borning 😹

78 years bawo 😅

Nah content be this😂😂

The second girlfriend sounded like Bisola Ayeola

The lines😂😂

She did not gree and grow 😂😂

Her first born is already borning.

This is content!

E don off me😂😂😂

I enjoyed watching this

Her first born is already burning. Omo

This kind thing no fit happen like this shaa

Na me them dey talk to

Our first born is already borning 🤣💔💔

Aunty Mercy, have Mercy 😭😭

She did not gree and grow😂😂😂

Her first born is already borning …Nwanem supu

😂😂😂

This is me and my brother😂

@baldscallywag

Our sister that doesn't want to grow, aunty you self grow 😂😂😂

her mommy born 11 and she’s the first born before my mommy now born 10 before the born me. full squad speaking
