Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
POV: Your Dad’s Ex is interviewing you 😂
68,351 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Na you and my papa get issues, Wetin concern me 😄

E concern you o 😂

Talking too much has consequences, nobody asked for her father's name, but she went ahead to mention it 😔

@WaterNana7410 ogun ni iya e fi gba Sunday lowo mi😂💔

My dear o ti le marry 😂😂 This is too funny

In my life...what I always hear is omo osan to n ko ponpo ba iya e...I never see where the iya self dey cause ponpo for the pikin.... Mo tun ri eleyi na 😁...lesi wa ile aye yi fere..ka shey interview ka move on,ni super story po to yi?... Aroba special

Transfered aggression coz akpor is constant🤣🤣

Lol. Sebi he no dey last. E no suppose pain am na

Nah why e good to Dey keep quiet sometimes 😂 😂 nah she put herself for trouble 😂 😂

This woman na Ekiti woman, she no go gree🤣🤣🤣🤣

@official_Sheye Baba e two minutes man.. ko kin last

If na me walai I go call my papa come and they go pick up from where they stopped. I trust my pman.

The thing pain am no be small 😂🤣🤣

Na why i like my Ibadan people, she would have responded appropriately. If na me i go just say so daddy mi to gbe aduru omu yin se nu and i go waka.

This made my day. Thank you 😹

Laugh wan end me😂😂😭

Omo oya sope oti lor😂

😆 🤣 😂 She is still pained

That 2mins pain her gan o

@QoyAlaago @iamadewalesam @Abdulba05674550 🤣🤣

Trust me,that woman never move on 😂

Them use juju collect 2 mins man for her hand 😹😹😹

Aye o

But why is she passing the anger to his daughter. It not yhe father that offend you

😂😂😂

😂😂😂😂😂🤣🤣

🤣🤣🤣🤣🤣

@official_Sheye 😂😂

Na that knacking aspect dey pain am pass🙆🏾♂️🤣🤣🤣

😂😂😭

Wtf is this 😅🤣🤣

@ezdubs_bot Yoruba English

She supposed don shut up after she confirmed say she be Osun. But talkative ni… 😂😂😂

🤣🤣🤣

wahala 🤣😂
Похожие видео
Sensitive content
Can you guess who my first Baby Dad’s Ex Wife is?
the Ex WAG of Cheshire
108,276 просмотров • 1 месяц назад
