Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Poverty get away from me 😭🤲
18,132 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 39

Poverty die die die

Guy this your night vigil against poverty with machete go hard 😭

Make e pack and go

Weray Oni Wahala Where I fit see this ur wood buy

Where u Dey ?

Ikd

Who needs a website, document and editing jobs 💯✅

I cast and bind thee!

Lmao. Omo

Keep smoking

That cat appear come, cause I no see am before oh.. 😅😅🤲🏾

You Wey de fear turkey blood 😂😂

Me just think waka this my small room when I they 😂😭

Bruh, nah wetin I been dey do before this song enter carry me reach there😭😂

E nor easy 😂😂

Poverty get away from me

Amen

Drop update for the boys

You wey poverty no fit near

Most guide

@TRAVIS_Saint01 Wetin this cutlass do urgly 🤣🤣🤣

You actually plant your trees? Big respect

You Dey muzz me🤣❤️

My baby

Amen and me too o

@Lean_Puffs Asap

You don wake up light Igbo

Poverty run

💆🙏

You wey gather update @UrglyGramm

Be like the official wake up time now na from 4AM o

6 never knack 😂 you don light up

Why you hold maja?

Man is living his life😂❤️

U wey no fit kill common chicken.

I Dan confirm am say na bandit/terrorist. Your face nor fit strong like this make you dey normal

Poverty papa 😂

E get as you go take kpo reach, the song go dey carry you go far 😂😂

Poverty Must die 😭
Похожие видео
Sensitive content
IF YOU DON’T LOVE ME GET THE FUCK AWAY FROM ME!
࿐˚.⋆༺
52,754 просмотров • 1 месяц назад
