正在加载视频...
视频加载失败
Prank gone wrong 😭🤣
159,569 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
32 条评论

Boys no chills again for lungus 😂

Nice acting lol

🤣 E leave bottle for that one head.

See u three man, u go Dey prank them

Some pranks a too much, what if one of them had a gun hidden somewhere in those bushes.

I like as that one chop bottle for head 😂

Camera man is invisible

Yoruba people and mouth😂 that guy on singlet😂 no get power at all😂

Why dem go prank those guys nah? Dem no get joy fr. 😂😅

Person wen first run Dey make loud noise

Street no get joy 🥹

This guy skit dey always pami 😂😂😂

"I no be anything" 😂😂😂

Yoruba boys and mouth 😂 you just go gas up after you don stand your ground for your hood ! For you to talk for your hood that means you gas hold that hood tight if na my hood that guy show like this as we gather for backyard na blazers sqd rapid for I Dey ask who goes

Gbadun dose guys, no dulling

Lmaoo

Na u first pick race when dem land na u still first go break bottle😂😂😂

😂 😂 Fo go

Expensive prank

😂😂😂

😂😂😂😭

In a country with high rate of kidnapping and killings, you pulling this kind of pranks then you signing a your dead warrant

If to say na people wey won kpai the guy the rest fir jk come out cos na only gunshot dem go hear,but dem come out because he come engage am for talk.

Pranks like these doesn't make any sense to me. You make their BP rise just to make money and say it's prank? Some even do it to senior citizens haba! @PoliceNG @BenHundeyin please arrest people with these sort of pranks so they don't kill someone or get killed one day PLEASE

I no be anything oooo 🥹😂😂😂

😂😂😂

If it wasn't prank dy don run ooo. E kon hear say na prank na that time dy kon dy boost

Table turn like 4 times for here 😂😂😂

Omo head don burst

Thank God say he wear hood oo chai

Very good.. they should have stabbed them big time.. B@stards with your stupid pranks

Person wey break bottle nah hin con later dey beg, wth?😭😭😭😂😂
相关视频
Sensitive content
Prank gone wrong 😭😭😭
Black-Jesus💧🇿🇦
49,754 次观看 • 6 个月前
Sensitive content
Prank Gone wrong 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😈 Xavier ✞
910,401 次观看 • 1 年前
