Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Prank gone wrong
40,667 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)
17 Kommentare

I love the man, he can do anything for his kids. Plus, don't do that to people's kids in the name of prank. Some will not let it slide

Don’t joke He’s just humble doesn’t he’s silly. I like the man energy

Omo make nobody try dis rubbish with me, ur teeth go first fall before u talk say na prank

Which kind yeye prank be this, nod that moron

Nothing you wan tell me this man don do DNA 😂

Baba wey just pay school fees

Omit make una see play ooo na better heading he suppose give you

See better heading o😂😂

Nothing went wrong. If it something went wrong the boy should be bleeding now

Person wey den go plank him head

😂😂😂The prank first clear for him eye

head butt one eye comot

Everything no be content nah

This prank matter no be joke again what a disrespect? In front of his kids Omo Una dy parade o

Bruh don't try this with person wey get gun haha 😂

We play too much ooo

Omo watin
Ähnliche Videos
Sensitive content
Rage bait prank gone wrong
Crime Net
132,253 Aufrufe • vor 1 Jahr
