Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Prank like this 😂😂😂
62,236 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
19 Kommentare

Sammy Sammyvor 1 Jahr
I for like jam these pranksters one day

SaraleeDickson👸vor 1 Jahr
Make you use your big hand sand them

Sammy Sammyvor 1 Jahr
🤣🤣🤣🤣

WarepamorSammyvor 1 Jahr
They should coman try it in Nigeria

SaraleeDickson👸vor 1 Jahr
They’ve started it already

Pst. Ike 🇬🇭🇬🇧vor 1 Jahr
See how the woman grabbed her wig 🤣

SaraleeDickson👸vor 1 Jahr
That part sweet me 🤣🤣

GOD IS REAL 💰 🤍🦅vor 1 Jahr
WOW 😳 she is smart fr

Misola in the Cloud☁️vor 1 Jahr
Ha some red flags dey sha

Universal Troublemaker😈🌸💐vor 1 Jahr
Don’t try this with me fr fr

OBarth 🥇vor 1 Jahr
I go don comot your teeth before I know say na prank 😂

👑𝗞𝗶𝗻𝗴𝗷𝗼𝗻𝗮𝗵🌴🥥vor 1 Jahr
This is actually extreme fr

Perfume-HUB👑vor 1 Jahr
This one funny o

D -supabara⚡️vor 1 Jahr
Lol 😂 this is so funny

TheBig Osasvor 1 Jahr
She's smart

Isaac adjokatse Kwekuvor 1 Jahr
🤔🤫😀

Tom Hollandvor 1 Jahr
See the first woman dragging😂😂

Eniolavor 1 Jahr
I like this

«•ATINUKE 👑•»vor 1 Jahr
LMAO boyfriend and girlfriend wey dem suffer get, person wan collect in the name of prank 🤣. Allow them vex o
