Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Pray for Hull city oh😂💙
25,319 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

Sweet sound from me 💙🙌💙💙💙💙💙💙

You are doing well💙💪

Omo I con dey pity hull city 😂

Dem go collect😂

Omo that Chelsea no be man u at the end tear me laugh 😂

As them never concede goal, them go conceive goals today💯😂

💙💙💙😂

😂😂

💙💙

Dem neva hear.

😂

🤣🤣🤣

Proper Chelsea fan 😂

Love this

💙

Hull city na small big ashwo

Who goes you you 😂🤣🤣

Cook Hull still cook man u join😂😂😂

Chelsea fans ehn 😂😂😂 E for pain me if I no Chelsea fan

À town hall😭😭😭

@HullCity una dey hear 👂 am

Make we no lose shaa. Cause the banter with this sound go loud 🤣🤣

Is today guys remember Hull city wako number 3 with 7 points We better win today 💙 Tupatane Stamford bridge 17.00

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

We dey come 💪

We need more chelsea vibes like these🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Dey play 😂

Love this

The rate at which this club is recruiting illiterates is alarming,.

🤣🤣🤣


