Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Pregnancy hormones is nobody’s mate 🥺
836,000 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Ghost Tips 🦍vor 2 Jahren
Pregnancy hormones no allow bleaching cream work again 😆

MickyDvor 2 Jahren
Use same filter you used before pregnancy I want to cross check something ma.

Ugochukwuvor 2 Jahren
So because you are pregnant no more hair and makeup again.🙄 oya nah

The Apple of God's eyevor 2 Jahren
This can't be the same person Make una stop this lie

O.B.Avor 2 Jahren
Before pregnancy will be Picture with Filters and makeup, do the same during pregnancy na

Adaora Favour Nwankwovor 2 Jahren
Thank God I look more beautiful during pregnancy, I can’t relate abeg😂😂

El-Kopik👑vor 2 Jahren
That's her true self from all the bleaching creams and surgeries she did in the past

~jolavor 2 Jahren
Why e no Dey disturb abroad people

uzanevor 2 Jahren
naso e dey be?

🌺MIRAvor 2 Jahren
Me I’ll humble that pregnancy hormones oh😭
