Loading video...
Video Failed to Load
Premium content 😂😭
33,812 views • 7 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

I swear Nigerian tailors no dey ok

I swear, I come dey happy for the two mumu tailors 😂😂😂😂

This guy, love his contents 😂

Even Albert Einstein could not guess the end of this.

When I still Dey learn work. We’ve sewn customer’s clothes less than 2 hours before he arrived. My Oga reckless gan, e fit promise you heaven and earth just so you pay that moment. Na apprentice Dey always bail Oga

To be honest, some tailors need to arrested and prosecuted 😂

Both the customer and tailor are very unserious. They fit one another. 😅😅😅

See as I burst laugh

Where is the lie😂

One mistake be say if you Carry your cloth go tailor and u never Dey call am everyday to remind am I’m sorry for u

This one Off me lmao😂😂

Every tailors prayers when deadline is due and work isn’t done 😂😂😂 I want craze last Friday. I never buy fabric but I book ride to come pick up item for delivery. Last last client come change mind say make I bring am on Monday. Joy want wound me that day 😂😂😂

Wey dem for kuku run am once and for all 😂

🤣🤣😭Content wey get plot twist😂

Funny how the cloth no go even ready in one week time

Exactly how dem dey do

E sweet me😂

He don study them 😂

no be lie😂

@Ebenezer_ebew1

😂😂why dem be like this tho

Na so one my friends dey do. If I tell am say why him d collect people clothes wey him no say him no go do am, him go talk say if him no collect am how him go chop. Anytime wey dem wan quarrel am, I go just waka comot from him shop

🤣🤣🤣

😂😂

😂😂😂😂😂

@1realADI

Oh , I love this content 🤣🤣🤣🤣 U collect moni u no take measurements 🤣

Happiness comes from being happy 😃

another's misfortune another's blessings ndi na ochi ndi na akwa as e pain the couple e dey sweet the tailors.

This is so relatable 😂

@CEOSTARLIGHT1 Naso them dey always do 😂😂😂

I love this

Dem too lie

😹😹😹
Related Videos
Sensitive content
Premium Content 😂
eurgh
56,994 views • 1 year ago
