Loading video...
Video Failed to Load
Premium content ๐๐ญ
33,812 views โข 7 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

I swear Nigerian tailors no dey ok

I swear, I come dey happy for the two mumu tailors ๐๐๐๐

This guy, love his contents ๐

Even Albert Einstein could not guess the end of this.

When I still Dey learn work. Weโve sewn customerโs clothes less than 2 hours before he arrived. My Oga reckless gan, e fit promise you heaven and earth just so you pay that moment. Na apprentice Dey always bail Oga

To be honest, some tailors need to arrested and prosecuted ๐

Both the customer and tailor are very unserious. They fit one another. ๐ ๐ ๐

See as I burst laugh

Where is the lie๐

One mistake be say if you Carry your cloth go tailor and u never Dey call am everyday to remind am Iโm sorry for u

This one Off me lmao๐๐

Every tailors prayers when deadline is due and work isnโt done ๐๐๐ I want craze last Friday. I never buy fabric but I book ride to come pick up item for delivery. Last last client come change mind say make I bring am on Monday. Joy want wound me that day ๐๐๐

Wey dem for kuku run am once and for all ๐

๐คฃ๐คฃ๐ญContent wey get plot twist๐

Funny how the cloth no go even ready in one week time

Exactly how dem dey do

E sweet me๐

He don study them ๐

no be lie๐

@Ebenezer_ebew1

๐๐why dem be like this tho

Na so one my friends dey do. If I tell am say why him d collect people clothes wey him no say him no go do am, him go talk say if him no collect am how him go chop. Anytime wey dem wan quarrel am, I go just waka comot from him shop

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐

๐๐๐๐๐

@1realADI

Oh , I love this content ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ U collect moni u no take measurements ๐คฃ

Happiness comes from being happy ๐

another's misfortune another's blessings ndi na ochi ndi na akwa as e pain the couple e dey sweet the tailors.

This is so relatable ๐

@CEOSTARLIGHT1 Naso them dey always do ๐๐๐

I love this

Dem too lie

๐น๐น๐น
Related Videos
Sensitive content
Premium Content ๐
eurgh
56,994 views โข 1 year ago
