Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Princess is not my spec ๐๐ฅ
120,127 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

Princess Akwaugo wey no even get yansh, abeg make she get out Big Omah or nothing ๐๐

This guy done find me come X๐๐๐

We don finally hear warrior side of how them dey feel about igwe orders ๐

โNa me and Samson beat that lion ooo na just say dem no put my name for bibleโ ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

The day this big oma go leave you go marry Prince akugwu that day better cry post am online o

Ogbono wey be ordinary soup princess no fit cook, Kai๐ ๐ ๐ ๐

whoโs this big Oma? make she no break your heart oo ๐ญ

But who gave this boy this costume

"Ur akamu day get seed"๐๐๐๐ Fuvk this guy

Itโs sad bro ๐ญ๐ญ๐ญ. A whole big Omah na em princess want replace ๐ญ๐ญ

Princess go give you connection oo๐ง๐ผโโ๏ธ See as you dey do. If your love has helped, you no go dey this situation at all ๐

Have you found the cure for Prince Ikemefuna? Let's start there

I just love you broo... Intelligence with sense of humor ๐

โIโm not the strongest manโ ๐

You must fight ohh else this kingdom no go enter me and you princess is my sister and she told me your the one she loves then you must prove to everyone that you can protect and take care of her. The picture here is your first opponent if you refuse to fight we'll banish you

Them wan make you leave big oma wey sabi turn garri yellow and make better ogbono soup com follow princess ๐คฃ. I support you no fight abeg

How many plot of land igwe wan add join princess for me ??

This guy always cracks me up

This boy don carry this fooling come here ๐ญ๐

Hahahahahahaha, oh now you not know princess again Abi ! Wait

Dis boy funny pass Peller gon ๐

This Fanta don finally craze... Did Samson kill or beat a lion? ๐ญ๐ญ๐๐๐๐

You sure say you no go leave this kingdom?

Na wonder cos I noticed say them removed ur name from d Bible ๐๐๐๐๐ This guy leave me o

Garri yellow must always come up at some point ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You and Zico, I no know who give me joy pass

Ogbono and garri yellow must come into play ๐

You must marry oh and she must be your spec ๐๐

@OOdocha big oma, Igwe want your man to fight for princess akwaugo. Please come ooo ๐๐๐๐

Princess akwugo wey hin papa dey drive Corolla ๐๐ญ

*You donโt know how to ogbono soup cook garri yellow ur akamu de get seed *๐น๐น๐น๐นna once I burst laugh

You will shaa find way to put ogbono soup and Garri yellow ๐

Princess weh no even get nyash ๐คฆโโ๏ธ๐๐

Fanta abeg leave me nah , which one be say your acamu dey get seed ๐๐๐

Enyia verify yourself make we know if na the real Fanta make we follow
รhnliche Videos
Sensitive content
A video some celebrities who suffer from p**is ๐๐ Guys with small p**is are not my spec ๐๐
Sharon ๐
571,150 Aufrufe โข vor 8 Tagen
