Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Problem be like what?
67,353 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Look for this Nigeria patriot in our national color and interview her about what happened?

The cameraman no sabi this job when something better waka pass, your lens no focus on that one na crash you dey film, wetin concern me with something Wey don spoil, a new job passed in Nigerian color. Look for dat tall lady and collect her number for me.

If we are being honest, often at times those military people dey drive rubbish. I feel for the driver shaa.

The person way video this Thing, no stabilization even small????

😁😆😅😅

Looks complete 😂😂😂

The driver either Japa or is dead by now 😂😂

The sound track alone na war

Na that Avatar background sound de funny me🤣

The driver is singing, if I could turn, turn back the hand of time yen yen yen yen
Похожие видео
Sensitive content
When it’s like this. Submission will never be a problem.
FIFI🌟
91,821 просмотров • 6 месяцев назад

