Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Problem Dey oh
122,826 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
32 Kommentare

This kind of goal is usually seen during training and all the players around will be laughing

Best thing about this goal is that he didnt even look at the goal post

Nah Weytin arsenal wan come face tomorrow be this

PL defenders won't give you that space turning in front of them and that keeper positioning is already off

We're not some random mid French team were the Arsenal ❤️🤍

Problem dey for Ligue 1. You can't score this type of goal in Budapest. Not even in the EPL.

This goal na embarrassment to the keeper, just imagine say na your papa dy fly like that

Okay na me psg go dey do like this? lol

Useless keeper lol 😆 wetin e come out con do?

Person way they score impossible goals na him una wan play with today,una go cry no worry

Serious one ooo 😂😂😂

Who go give am space to do alll this ones ,??

Una mind no go touch ground

If Gabriel and Saliba wan sit back Dey wait for Dembele to come,them don die be that,because he obviously won’t stay in that number 9 with them,and if them decide to follow am around,their burial go easy well we’ll be that,kvara and Doue go just wound them.

No worries, everywhere good

An inch perfect goal

Useless keeper/

Una never see anything.

That draw back wey him do. If na Epl e Don miss am b that

Better call Jesus oh.

I think this goal deserves the puskas award

Arsenal fan but this is cold ngl

The keeper should not be starting again because what are you looking for again when three players already surround the guy in your box

People wey Chelsea pipe 3-0 If Una no beat them Una suppose Dey ashamed

Ballon dor

Football IQ 👏❤️

The confidence to try that

Arsenal will win the UCL It’s their time ,turn and season .

You can't even ttt this with tonali and guimires in midfield

Humiliation

This sould be puskas goal award

Big one oo
Ähnliche Videos
Sensitive content
Konji no dey respect anyone oh not again 😭😂😂😂😹 See as e carry Zobo enter problem.
HORLAMIDEY🧸💫
35,197 Aufrufe • vor 7 Monaten


