Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Problem 😩😩😩🤣🤣🤣

495,147 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 53

Фото профиля Mo
Mo1 год назад

The husband na fool. If you can’t control the situation, why give room for such.

Фото профиля Emerald 💚 هداية
Emerald 💚 هداية1 год назад

Exactly

Фото профиля que fit no sera sera
que fit no sera sera1 год назад

Someone said 5 of his gfs were at the party 🤣🤣😂

Фото профиля Emerald 💚 هداية
Emerald 💚 هداية1 год назад

I’m telling you

Фото профиля OLUWACODED™ 🚘 🔌
OLUWACODED™ 🚘 🔌1 год назад

@aserafu Na lie dem lie. Our is not even a womanizer.

Фото профиля Òmọbá Adejuwon
Òmọbá Adejuwon1 год назад

@Mz_Tosyn @aserafu Yet he get more than one wife? Dey play

Фото профиля que fit no sera sera
que fit no sera sera1 год назад

@iamBoykodED @Mz_Tosyn E dey cover up for him Oga ni No blame am

Фото профиля OLUWACODED™ 🚘 🔌
OLUWACODED™ 🚘 🔌1 год назад

@zheun85 @Mz_Tosyn Okay ma I Dey do cover up

Фото профиля Òmọbá Adejuwon
Òmọbá Adejuwon1 год назад

@aserafu @Mz_Tosyn Agent Coded 009 LMAO 🤣 🤣 🤣

Фото профиля que fit no sera sera
que fit no sera sera1 год назад

@iamBoykodED @Mz_Tosyn 😂😂🤣

Фото профиля Moore
Moore1 год назад

Them later settle am

Фото профиля Emerald 💚 هداية
Emerald 💚 هداية1 год назад

Na the senior dey mature

Фото профиля Moore
Moore1 год назад

As it should be, the new wife too go gentle when another one enter.

Фото профиля Bissy
Bissy1 год назад

@Mz_Tosyn For real? What will be left of the innocent man? Already looking frustrated o - with just these 2

Фото профиля Moore
Moore1 год назад

@Mz_Tosyn How is the man innocent? Is he mot the one creating barracks for women ?

Фото профиля MEEKY AREA BOY🦩
MEEKY AREA BOY🦩1 год назад

@Gbamila @Mz_Tosyn Quran supported it nah 😐

Фото профиля Moore
Moore1 год назад

@Gbamila @Mz_Tosyn Quran supported one wife too, choose your poison

Фото профиля 👑 OLÚṢOLÁ ÀLÀNÍ ❤️
👑 OLÚṢOLÁ ÀLÀNÍ ❤️1 год назад

Nítorí oko yen l'ówó ni. If not.. Obìnrin ò kí n jà l'órí tálákà báyì 🤣😆 Ìyàwó kékeré no even know bóyá the husband fit bring new woman enter house tomorrow.

Фото профиля Emerald 💚 هداية
Emerald 💚 هداية1 год назад

Fr

Фото профиля Mr. B
Mr. B1 год назад

And it’s that one on pink that is the iyawo kekere o. Judging by her behavior.

Фото профиля Emerald 💚 هداية
Emerald 💚 هداية1 год назад

Na she

Фото профиля OLUWACODED™ 🚘 🔌
OLUWACODED™ 🚘 🔌1 год назад

@__biola_carter1 Na she be house wife oo

Фото профиля Mr. B
Mr. B1 год назад

@Mz_Tosyn I just saw this now

Фото профиля President Otunba GCFRN 🇳🇬
President Otunba GCFRN 🇳🇬1 год назад

The man go qu!ck join his ancest0rs. E sure me pa 🤣😂

Фото профиля toodledum
toodledum1 год назад

When men finish causing problems for themselves, they will still find a way to blame women 🤣

Фото профиля SMARTX231
SMARTX2311 год назад

That woman way wear pink na CB 😂😂😂

Фото профиля Táíwò
Táíwò1 год назад

Wasiu change am for am.

Фото профиля Iyalaya
Iyalaya1 год назад

That man is a c0ward.

Фото профиля AdeTọla
AdeTọla1 год назад

Na second one Dey always worry, u come m@ry person husb@nd, u come still Dey worry, wetin u want make first one do. Na third one Dey stop all d nonsense.

Фото профиля BEEBAH📸
BEEBAH📸1 год назад

Why is the husband looking like that🤧 Ogun na fi fe yin ni😂

Фото профиля Martins Kingin ✊🏾
Martins Kingin ✊🏾1 год назад

How an elderly man cannot arrange his home Tueh

Фото профиля ~~~
~~~1 год назад

You go know say she wicked die 😂😂😂😂

Фото профиля Olori Adenike
Olori Adenike1 год назад

I blame the man for not being able to control his wives.. Nonsense

Фото профиля A2J
A2J1 год назад

That tall one is the alpha. She married the man

Фото профиля Raheem kudus
Raheem kudus1 год назад

D man na very useless and senseless man. U no fit control woman, u come go marry 2. Now dem Dey disgrace u outside. U go don know say d man no Dani how to handle d home. Irungbon won bi cutting wool.🤣

Фото профиля Duchess of Ile-Ife😘
Duchess of Ile-Ife😘1 год назад

Wasiu ya tete bawon settle e😂😂 Make dem no scatter birthday 😂😂

Фото профиля L’arr Yor
L’arr Yor1 год назад

Na wa o. Women

Фото профиля Arc Oj-Ojo
Arc Oj-Ojo1 год назад

Good problem 😂😂😂

Фото профиля Arabinrin Olakiitan
Arabinrin Olakiitan1 год назад

No man can make two women happy one will always suffer in the name of love by 🤞🏾

Фото профиля Rotimi Williams
Rotimi Williams1 год назад

It's that same say i will introduce my 3rd wife

Фото профиля طَيِّبَة
طَيِّبَة1 год назад

My problem is that second wives don't know how to be second wives. Whoever the second wife is should just leave the first wife alone with her husband. First wife can't dance with him all day na😂😂😂

Фото профиля Godfather Lagata
Godfather Lagata1 год назад

The man is a vegetable! He’s not in control. If you have to marry more than a wife you have to be able to control your home.

Фото профиля queen athmotes 💞
queen athmotes 💞1 год назад

The husband self is trying to move towards the one on emerald green lace. Baba no get rest of mind self😆 it’s obvious.

Фото профиля EDEN SOLAR & TECH
EDEN SOLAR & TECH1 год назад

@Ajisafe555 u this finished man, if u like marry more than one wife. Na this kind thing u go dey face and I go dey laugh u ni 😂🤣

Фото профиля olabisi yusuff A.
olabisi yusuff A.1 год назад

Omg

Фото профиля Emerald 💚 هداية
Emerald 💚 هداية1 год назад

🤣🤣🤣

Фото профиля Gunners
Gunners1 год назад

Wetin we (Man) Dey caused for our respective life’s (regards women matter) Dey too much, truth be told Olohun jeki emi alaye gun oooo “wahala go siddon jeje Men go Dey find am

Фото профиля Anjola Motors Ltd. RC 1666348
Anjola Motors Ltd. RC 16663481 год назад

Happy 60th birthday to our mentor in the auto industry, we identify with him.

Фото профиля SKOOLBOI
SKOOLBOI1 год назад

See as she dey ground like Zubimendi😭😭 No room for access

Фото профиля Klichi
Klichi1 год назад

No respect

Фото профиля Dr.Iconbyle02
Dr.Iconbyle021 год назад

She blocked weyre danu 🥲😂

Фото профиля Sheyi Shobayo
Sheyi Shobayo1 год назад

Don’t worry aunty mi Your guy, our man, Ife is a good guy and you won’t face this. Also, baba nepa wont make you go through this.

Фото профиля IDAN
IDAN1 год назад

If the man no rich, they won't fight to keep him or get his attention. That I am sure of

Похожие видео