正在加载视频...
视频加载失败
Problem 😩😩😩🤣🤣🤣
53 条评论

The husband na fool. If you can’t control the situation, why give room for such.

Exactly

Someone said 5 of his gfs were at the party 🤣🤣😂

I’m telling you

@aserafu Na lie dem lie. Our is not even a womanizer.

@Mz_Tosyn @aserafu Yet he get more than one wife? Dey play

@iamBoykodED @Mz_Tosyn E dey cover up for him Oga ni No blame am

@zheun85 @Mz_Tosyn Okay ma I Dey do cover up

@aserafu @Mz_Tosyn Agent Coded 009 LMAO 🤣 🤣 🤣

@iamBoykodED @Mz_Tosyn 😂😂🤣

Them later settle am

Na the senior dey mature

As it should be, the new wife too go gentle when another one enter.

@Mz_Tosyn For real? What will be left of the innocent man? Already looking frustrated o - with just these 2

@Mz_Tosyn How is the man innocent? Is he mot the one creating barracks for women ?

@Gbamila @Mz_Tosyn Quran supported it nah 😐

@Gbamila @Mz_Tosyn Quran supported one wife too, choose your poison

Nítorí oko yen l'ówó ni. If not.. Obìnrin ò kí n jà l'órí tálákà báyì 🤣😆 Ìyàwó kékeré no even know bóyá the husband fit bring new woman enter house tomorrow.

Fr

And it’s that one on pink that is the iyawo kekere o. Judging by her behavior.

Na she

@__biola_carter1 Na she be house wife oo

@Mz_Tosyn I just saw this now

The man go qu!ck join his ancest0rs. E sure me pa 🤣😂

When men finish causing problems for themselves, they will still find a way to blame women 🤣

That woman way wear pink na CB 😂😂😂

Wasiu change am for am.

That man is a c0ward.

Na second one Dey always worry, u come m@ry person husb@nd, u come still Dey worry, wetin u want make first one do. Na third one Dey stop all d nonsense.

Why is the husband looking like that🤧 Ogun na fi fe yin ni😂

How an elderly man cannot arrange his home Tueh

You go know say she wicked die 😂😂😂😂

I blame the man for not being able to control his wives.. Nonsense

That tall one is the alpha. She married the man

D man na very useless and senseless man. U no fit control woman, u come go marry 2. Now dem Dey disgrace u outside. U go don know say d man no Dani how to handle d home. Irungbon won bi cutting wool.🤣

Wasiu ya tete bawon settle e😂😂 Make dem no scatter birthday 😂😂

Na wa o. Women

Good problem 😂😂😂

No man can make two women happy one will always suffer in the name of love by 🤞🏾

It's that same say i will introduce my 3rd wife

My problem is that second wives don't know how to be second wives. Whoever the second wife is should just leave the first wife alone with her husband. First wife can't dance with him all day na😂😂😂

The man is a vegetable! He’s not in control. If you have to marry more than a wife you have to be able to control your home.

The husband self is trying to move towards the one on emerald green lace. Baba no get rest of mind self😆 it’s obvious.

@Ajisafe555 u this finished man, if u like marry more than one wife. Na this kind thing u go dey face and I go dey laugh u ni 😂🤣

Omg

🤣🤣🤣

Wetin we (Man) Dey caused for our respective life’s (regards women matter) Dey too much, truth be told Olohun jeki emi alaye gun oooo “wahala go siddon jeje Men go Dey find am

Happy 60th birthday to our mentor in the auto industry, we identify with him.

See as she dey ground like Zubimendi😭😭 No room for access

No respect

She blocked weyre danu 🥲😂

Don’t worry aunty mi Your guy, our man, Ife is a good guy and you won’t face this. Also, baba nepa wont make you go through this.

If the man no rich, they won't fight to keep him or get his attention. That I am sure of
