Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Problems dey this country๐ญ๐
161,441 Aufrufe โข vor 8 Monaten โขvia X (Twitter)
61 Kommentare

Make Peller give am, that horse ๐

๐ญ๐ญ๐ญ

Omotena Wetin u deh find? ๐ You want my password or you want your peace of mind? ๐ฅ Lines deh weep ๐

๐ญ๐ญ๐ญ

The way people dey take smoke Igbo this days need to be studied. Wetin this be this bayi ๐ญ๐

Music ๐๐๐

Na this guy David bentacur suppose tie ๐คฃ๐คฃ๐๐๐

@TAssorted ๐ญ๐ญ๐ญ

Must big behind be there?๐คฃ๐คฃ๐คฃ

that line de buss my brain ๐ญ๐ญ

Guy abeg๐คฃ๐คฃ

Make Tinubu sign app so he go dey sing country music for am every morning. Iya yi ti poju ๐ญ

Otun gbemidebe๐๐ญ

Make dem arrest this guy

Na DSS suppose carry am

Heโs better than Mavo๐ญ๐

Abeg nau๐ญ๐ญ๐ญ

This is his account guys I found him .@treborsmooth ๐๐ฟโค๏ธ

I donโt have any followers on this app ๐ญ๐ญ and still got free promotion . Craazzzzzyyyy ๐ค๐ค๐ค๐ค . To all that are hating itโs all love regardless

Go through the qoutes and the comment section some people want you to release the song tell them this is your real acc

I come Dey pity Fela legacy

@Wappyking ๐ญ๐ญ

Just give her the damn password

abeg nau๐

Abi now๐

I was enjoying the song until I read the caption ๐ ๐ ๐

too much problems๐๐

discovering this while high AF is crazy look at me laughing at 2:37 am in the morning ๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐๐๐๐

Though at some point i love ther jam

yeah me too It bangs fr๐๐

Na like this other genre take start. Why discourage him. My only problem be say, him supposed dress like herdsmen as country cowboy

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Heโs a hot boy baibayyyy!

Pleaseee๐ญ๐๐

I fit swear say na South-South niqqa ๐ญ๐ญ๐

๐ญ๐ญ๐ญ

Shakaboozy ๐ญ๐ญ

๐ญ๐ญ๐ญ

Bur wetin he think reach there ๐๐๐

Too much Igbo ๐

When they say "you sing or you turn gay"

@abolajiabd54282 ๐๐๐

This song is doing me somehow in my body , I canโt explain . Like say something dey waka for my body as I dey hear am ๐

Nor vex ๐

Artist ๐ญ๐

New age artist๐

This one na Nigeria country music why he no carry guitar join ๐๐

he never get money for guitar ๐ญ

Listen to good music.

Atije atimu lagbara gan๐

ki olorun saanu๐

Iโm vibing ngl

May the good Lord bless his hussle

@just_lawson__ see your hall3 brother ๐

@Cashozzy_ @1n0ffone guy omo ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Hey, itโs actually not bad! Great lyrics.

Only if he took the singing serious .. this woulda a Jam. New Genre woulda been Country afro Music

He should have held a guitar though. I actually like the sound of his music. Terrible lyrics, but great sound tbh.

???

E enter
รhnliche Videos
Sensitive content
una dey take risk ooo ๐ญ๐ Who carry Putin pikin enter this country ๐ญ
EKWE
125,211 Aufrufe โข vor 6 Monaten
This guy dey finish me ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐
Prom Prom๐
570,304 Aufrufe โข vor 2 Jahren
