Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Problems dey this country😭😂
161,441 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
61 Yorum

Make Peller give am, that horse 🐎

😭😭😭

Omotena Wetin u deh find? 😂 You want my password or you want your peace of mind? 🔥 Lines deh weep 😄

😭😭😭

The way people dey take smoke Igbo this days need to be studied. Wetin this be this bayi 😭😂

Music 😂😂😂

Na this guy David bentacur suppose tie 🤣🤣😂😂😂

@TAssorted 😭😭😭

Must big behind be there?🤣🤣🤣

that line de buss my brain 😭😭

Guy abeg🤣🤣

Make Tinubu sign app so he go dey sing country music for am every morning. Iya yi ti poju 😭

Otun gbemidebe😂😭

Make dem arrest this guy

Na DSS suppose carry am

He’s better than Mavo😭😂

Abeg nau😭😭😭

This is his account guys I found him .@treborsmooth 👏🏿❤️

I don’t have any followers on this app 😭😭 and still got free promotion . Craazzzzzyyyy 🤘🤘🤘🤘 . To all that are hating it’s all love regardless

Go through the qoutes and the comment section some people want you to release the song tell them this is your real acc

I come Dey pity Fela legacy

@Wappyking 😭😭

Just give her the damn password

abeg nau😂

Abi now😂

I was enjoying the song until I read the caption 😂 😂 😂

too much problems😂😂

discovering this while high AF is crazy look at me laughing at 2:37 am in the morning 😭😭😭

😂😂😂😂😂

Though at some point i love ther jam

yeah me too It bangs fr😂😂

Na like this other genre take start. Why discourage him. My only problem be say, him supposed dress like herdsmen as country cowboy

😭😭😭😭

He’s a hot boy baibayyyy!

Pleaseee😭😂😂

I fit swear say na South-South niqqa 😭😭💔

😭😭😭

Shakaboozy 😭😭

😭😭😭

Bur wetin he think reach there 😂💔💔

Too much Igbo 😂

When they say "you sing or you turn gay"

@abolajiabd54282 😂😂😂

This song is doing me somehow in my body , I can’t explain . Like say something dey waka for my body as I dey hear am 😞

Nor vex 😂

Artist 😭😑

New age artist😂

This one na Nigeria country music why he no carry guitar join 😂😂

he never get money for guitar 😭

Listen to good music.

Atije atimu lagbara gan😂

ki olorun saanu😂

I’m vibing ngl

May the good Lord bless his hussle

@just_lawson__ see your hall3 brother 😂

@Cashozzy_ @1n0ffone guy omo 🤣🤣🤣🤣

Hey, it’s actually not bad! Great lyrics.

Only if he took the singing serious .. this woulda a Jam. New Genre woulda been Country afro Music

He should have held a guitar though. I actually like the sound of his music. Terrible lyrics, but great sound tbh.

???

E enter
Benzer Videolar
Sensitive content
una dey take risk ooo 😭😂 Who carry Putin pikin enter this country 😭
EKWE
125,211 görüntüleme • 7 ay önce
