Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Progress may be slow, but quitting won’t make it faster. STAY FOCUSED
468,559 просмотров • 20 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 27

Those nipples

😒

U won impress OS No be by muscle ooo Nah by pocket dodoyo😂

It is showing already

Nipplesy hussle

How long man? Just doing few pushups bfr I hit the real deal at gym.

I workout at home. I only use dumbbells and barbell, then push ups. 3 months

@iherinma How many straight pushups can you do?

@iherinma 30-50 depending on my strength at that moment

Una de touch una nipple 😭🤢

Where you see am?

Watch the video you posted.

Fooling

Ogun Dey kill u Weytin be the meaning of this

Na this your hairstyle and colour I go do this evening

You go like am

sound G*yish

You sound dumb

What's the title of this sound ? 🤔 background sound I mean

U don go baba dem don put razor for your chest

To everything there is a reason What is the reason for this?

Wetin dey do this fool,so women go foolish show their body online you sef wey be man wan foolish? Wetin una really dey find

If e reach your turn wear hoodie enter gym

I was not even talking about the gym,why are you shirtless on the internet Mr man,una for this Nigeria lack sense and understanding

Lol. Na you lack sense and understanding

Weytin be that mark for the side of your belle? You don sell kidney this boy😒 you Dey hide update

Una dey talk o
