Loading video...
Video Failed to Load
Proper beer parlor discussion 🤣🤣🤣
837,940 views • 1 month ago •via X (Twitter)
43 Comments

Na this kain discussions i go dey host for my Nawfia country home when I retire...pure nkogheri and life lessons...with my nkogheri friends

🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Na the kin thing you Dey like

I swear...was at a friend's event on Sunday..we set table outside & started nkogheri..onyebem came to tell me it was time to go home.. I told her she should take the car to go home...I used uber to go home by 11pm..had so much fun with my friends...

This is us almost every weekend 🤣🤣🤣 It’s so fun

Have you watched it?

🤣🤣🤣🤣🤣🤣 These men don craze finish 🤣

aswear na for my uni days i last experience such thing🤣🤣🤣🤣 discussion wey dey get innovative inspiration

This gathering will affect your mental health if you Dey listen to am too much 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

As I see Mr. Patrick, I just know sey nobody serious for here 😂😂😂

This one's don craze

🤣🤣🤣

Wetin be Sekiribo?😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣 You hear am too? 🤣

The thing off me😂😂😂

Did this for us! You dey see wife? Can your wife do that? 😂😂😂😂 Charles Inojie na legend abeg

You see wife ??? 😂🤣🤣🤣 Can your wife do that????

@ayodelejmuyiwa Groove Dey Naija , the country for too sweet if we have good leaders, cruise for too much. This life nor too hard ma cos say ppl are suffering too much.. I go like appear for this beer parlour gist

This is proper beer parlor discussion 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

@teebouie 😂😂😂this kine conversation na me and my uncle after a few bottles back then.

😂😂😂😂 which one be conference material

“You Dey see wife” is the funniest part of this clip for me 🤣🤣😭

So that cry wey she bin dey cry, na vision wey she see wey cum in the form of konji but she no understand am so she begin cry for gbola. Anyway, the wife sef no be ingrate. She appreciate well well. U dey see wife? 😂 Beer parlour gist🤦🏿♂️.

E no dey old testament 🤣

🤣🤣🤣🤣

Can your wife do that ? 😂😂😂😂

@iykmangala Charles inojie dae like this kind settings ehhn

Make them invite me for the next one make i use mumu talk burst their belle. 😂😂😂

No be small beer pal our gist oh!!!! When Nigeria dey sweet, no be now beer parkour na one, one leg.😂🤣😂 Nobody dey call anybody now say make e block am for location.😂 except you get bar near IGBO men market na im be say even if Tinubu tumble the economy, hope still dey for you because IGBOS Traders don pass subsistence expenses like money for beer and isiewu with gist wey dey follow am.😂😂😂😂

Finished watching this episode, so funny and interesting 🤣

Na the kind content wey dey carry me come Internet be dis. No be say person go log into Internet, and na so so baddies wey dey flaunt breast and yansh, abi people wey dey talk about knacking and all manner of sexual escapades person go dey hear. More of this, abeg 💯

Beer parlour discussion long pass India film 😄 🤣

Dem go just dey lie for this place. 🤣😂

Missing gatherings like this, definitely retiring in my home town 🤣

This should be Charles gig now, he should invite his old nollywood friends and start this kind of podcast

I had a similar experience! I was single back then but na one girl wey I Dey fornicate with dat year! We had a fixed date before but we fought and I cancelled we fix another date 📅 which was the day robbers came to my house 🏠!!! I went to knack for hotel and I escape death 💀😭

That one say na you dey see wife🤣🤣🤣 drunk men 🤣

@BHADAMAN_ Wife and children died in the plane and somehow wife and children are at home. When the shayo don enter body 🙃

If I want hear this kind story and drink enough beer for this Lagos for free na two place I Dey visit, either I go visit my guy for ladipo on Saturday evening after market for the day or I visit my another guy for Ojota wey Dey sale chemicals. Those guys Dey spend money for drinks and dem dey talk wetin no good for mouth

'You dey see wife' 😂😂😂😂😂

I was holding the laugh until I heard thatt last "you dey see wife?" 😂😂😂😂😂😂😂😂 Howling 🤣😂🤣

God abeg Nigeria hard, Anybody wey know Mr Patrick tell am make him no stop. This is the kind of content I need. He should make into series or something. I'm definitely going to YouTube to look for this beer parlour videos.

You Dey see wife 🤣😂🤣🤣🤣

Okey bakasi anybody that listen to your story will be like he or she is seeing what happened 😂😂😂
Related Videos
Sensitive content
Look at how happy he is because his son brought the beer 🤣🤣🤣
Altine💛
33,641 views • 4 months ago
