Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

.PSV Couldn’t have done it without you ❤️👏🏽

298,762 Aufrufe • vor 23 Tagen •via X (Twitter)

88 Kommentare

Profilbild von Birmingham
Birminghamvor 23 Tagen

@PSV See as 1UP save u from braga disaster

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Walahi 😭

Profilbild von ANJORIN🌴
ANJORIN🌴vor 23 Tagen

@PSV See my own 💔

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Omo brooo 😳

Profilbild von Ramadan
Ramadanvor 23 Tagen

@PSV Even my own mehn Home or 2.5🥲

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Chaii 😭

Profilbild von 33
33vor 23 Tagen

@PSV ThankGod say we plenty….games wey don dey since Tuesday na dem ruin am….everything play btw 🫩💔

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Omo them really do us dirty 💔

Profilbild von 33
33vor 23 Tagen

@PSV The most annoying part be say this bastards go return now go score like five this weekend

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@PSV Even if them go score 20, them go surely pay for wetin them do us yesterday

Profilbild von Désiré Belletti
Désiré Bellettivor 23 Tagen

@PSV Exact thing wey u play wey dem cut, na wetin I play

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Omo 💔

Profilbild von Désiré Belletti
Désiré Bellettivor 23 Tagen

@PSV Bleak times bruh 😪

Profilbild von mike🙂‍↔️
mike🙂‍↔️vor 23 Tagen

@PSV Soft 650k dem spoil ham

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Omo 😳💔

Profilbild von xn⚔️
xn⚔️vor 23 Tagen

@PSV ejeh you no go like dey drop code for me too make we gather leave this trenches

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Anything for you my bro! ❤️ Weekend we feast

Profilbild von Ogbe Joseph
Ogbe Josephvor 23 Tagen

@zaga_xn @PSV Weekend start from tomorrow o

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@zaga_xn @PSV Buzz me for code then

Profilbild von Big Rex
Big Rexvor 23 Tagen

@joseph_ogb52043 @zaga_xn @PSV I just followed you now bro Abeg dey drop for me too FB?? @yallmeetumar

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@joseph_ogb52043 @zaga_xn @PSV Gotcha bro!

Profilbild von Big Rex
Big Rexvor 22 Tagen

@joseph_ogb52043 @zaga_xn @PSV Thanks boss Can I dm so I can join the WhatsApp group

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@joseph_ogb52043 @zaga_xn @PSV Omo no be say I create group for betting oo 😭. Just group me and my guys dey wey I dey drop code I fit add you sha if you want

Profilbild von BIGJOSH🪔🪔
BIGJOSH🪔🪔vor 23 Tagen

@PSV See my own inpatient for the 2 games cost me a lot

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Omo you for still get small patience 😭

Profilbild von Dezy black
Dezy blackvor 23 Tagen

@PSV Those anyhow people just make me lose 889k one eeh 💔💔💔

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Fuck 💔😳

Profilbild von Daniel
Danielvor 23 Tagen

@PSV Brags self spoil am bro

Profilbild von Emmyrate
Emmyratevor 23 Tagen

@PSV We no trust PSV for this side sha. Na 3 corners i give Shakhtar

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@PSV W’s ❤️

Profilbild von Sabi Guy
Sabi Guyvor 23 Tagen

@PSV See my own bro

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Omo 💔

Profilbild von Tundey
Tundeyvor 22 Tagen

@PSV Wetin u go call this one 😪💔

Profilbild von yuhan
yuhanvor 22 Tagen

@PSV good afternoon boss. weekend game please

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@PSV Tonight

Profilbild von victor🪖
victor🪖vor 22 Tagen

@PSV Na after match finish person dey see boom

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@PSV ??

Profilbild von victor🪖
victor🪖vor 22 Tagen

@PSV Oh Just check u didn't post the code before Nice win brr

Profilbild von stanley
stanleyvor 23 Tagen

@PSV one up save you guy

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV But PSV cut am 💔

Profilbild von Merie_fx
Merie_fxvor 23 Tagen

@PSV Shit 💔

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Omo 💔

Profilbild von Merie_fx
Merie_fxvor 23 Tagen

@PSV It’s coming bro mark my words na so my own be e still burst 😂 u gats collect whining first bami keep going

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Fr bro, the win is almost here

Profilbild von Dave
Davevor 23 Tagen

@PSV They ruined happy ending. Braga was decent enough to give one up

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Walahi bro 💔 We go again tho

Profilbild von ID🇦🇷
ID🇦🇷vor 23 Tagen

@PSV Happy for you ski

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV you don craze before ?

Profilbild von ID🇦🇷
ID🇦🇷vor 23 Tagen

@PSV I no even go through the game , I thought you won Sorry bro

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV No worry, we winning together next bro! 🫂

Profilbild von Yusuf Waliu
Yusuf Waliuvor 22 Tagen

@PSV My own na 240k Psv… I for don carry either half

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@PSV I been wan even carry them both teams to score self

Profilbild von ay™️
ay™️vor 23 Tagen

@PSV i don delete my app because of psv😭

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Install am back, I’ve got something special for you

Profilbild von ay™️
ay™️vor 22 Tagen

@PSV i dey wait your special something..

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@PSV Buzz me ma give you ski

Profilbild von Monter0
Monter0vor 23 Tagen

@PSV The same people wey I Dey swear for?

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@PSV You no swear for them reach me bro, as I dey type na so I dey curse

Profilbild von Monter0
Monter0vor 22 Tagen

@PSV Dem too useless

Profilbild von 💔MICKYhrtlst💔
💔MICKYhrtlst💔vor 23 Tagen

@PSV I don enter their page drop 💣

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Guy them really do us dirty today 😭

Profilbild von 💔MICKYhrtlst💔
💔MICKYhrtlst💔vor 23 Tagen

@PSV They will never go far for champions leagues

Profilbild von john.kari
john.karivor 22 Tagen

@ebenezer_carson @PSV Sorry for your loss

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@ebenezer_carson @PSV Omo 💔 We go again bro

Profilbild von 𖤍
𖤍vor 22 Tagen

@PSV Wey you got jusr take your cashout Braga still lose

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@PSV Braga game come, na PSV cut am

Profilbild von 𖤍
𖤍vor 22 Tagen

@PSV Oh 1up Painful man 🥀

Profilbild von 𝑵𝒐𝒏𝒔𝒐
𝑵𝒐𝒏𝒔𝒐vor 22 Tagen

@PSV All of us Dey cry cause of psv You Dey thank them

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@PSV Thank Una 😭

Profilbild von mayoress 😔
mayoress 😔vor 23 Tagen

@PSV Fuckkk

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Omo 💔

Profilbild von Big mayor
Big mayorvor 23 Tagen

@PSV My own na PSv or over 2.5 😭😂

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@PSV 😭

Profilbild von Hon. Dr. Chief ESQ
Hon. Dr. Chief ESQvor 22 Tagen

@PSV Braga do you dirty

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@PSV Braga game enter, na PSV cut am

Profilbild von Hon. Dr. Chief ESQ
Hon. Dr. Chief ESQvor 22 Tagen

@PSV PSV killed millions 😢

Profilbild von Makaveli007
Makaveli007vor 22 Tagen

@PSV Aswear psv finish me too... just over 2.5 match goals any team ooo

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@PSV Guyy 😭

Profilbild von EmmyThug
EmmyThugvor 23 Tagen

@PSV Omo

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Broo 💔

Profilbild von Oluwa Toyosi
Oluwa Toyosivor 23 Tagen

@PSV E no go better for the PSV

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Amen 🙏

Profilbild von DIme
DImevor 23 Tagen

@PSV Omo 💔

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Mehn

Profilbild von Dave 🥷🖤
Dave 🥷🖤vor 23 Tagen

@PSV Omo na everybody psv spoil their games It will not be well with that team Na them sporty use that yesterday

Profilbild von Umoru
Umoruvor 22 Tagen

@PSV Them go beg God for water he go give them sand 🙏

Profilbild von Blessed Blessing
Blessed Blessingvor 23 Tagen

@PSV I thought it came through. Nevertheless, Victory is coming.

Profilbild von Umoru
Umoruvor 23 Tagen

@PSV Yes it’s coming 🫂

Ähnliche Videos