正在加载视频...

视频加载失败

.PSV Couldn’t have done it without you ❤️👏🏽

298,762 次观看 • 23 天前 •via X (Twitter)

88 条评论

Birmingham 的头像
Birmingham23 天前

@PSV See as 1UP save u from braga disaster

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Walahi 😭

ANJORIN🌴 的头像
ANJORIN🌴23 天前

@PSV See my own 💔

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Omo brooo 😳

Ramadan 的头像
Ramadan23 天前

@PSV Even my own mehn Home or 2.5🥲

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Chaii 😭

33 的头像
3323 天前

@PSV ThankGod say we plenty….games wey don dey since Tuesday na dem ruin am….everything play btw 🫩💔

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Omo them really do us dirty 💔

33 的头像
3323 天前

@PSV The most annoying part be say this bastards go return now go score like five this weekend

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@PSV Even if them go score 20, them go surely pay for wetin them do us yesterday

Désiré Belletti 的头像
Désiré Belletti23 天前

@PSV Exact thing wey u play wey dem cut, na wetin I play

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Omo 💔

Désiré Belletti 的头像
Désiré Belletti23 天前

@PSV Bleak times bruh 😪

mike🙂‍↔️ 的头像
mike🙂‍↔️23 天前

@PSV Soft 650k dem spoil ham

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Omo 😳💔

xn⚔️ 的头像
xn⚔️23 天前

@PSV ejeh you no go like dey drop code for me too make we gather leave this trenches

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Anything for you my bro! ❤️ Weekend we feast

Ogbe Joseph 的头像
Ogbe Joseph23 天前

@zaga_xn @PSV Weekend start from tomorrow o

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@zaga_xn @PSV Buzz me for code then

Big Rex 的头像
Big Rex23 天前

@joseph_ogb52043 @zaga_xn @PSV I just followed you now bro Abeg dey drop for me too FB?? @yallmeetumar

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@joseph_ogb52043 @zaga_xn @PSV Gotcha bro!

Big Rex 的头像
Big Rex22 天前

@joseph_ogb52043 @zaga_xn @PSV Thanks boss Can I dm so I can join the WhatsApp group

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@joseph_ogb52043 @zaga_xn @PSV Omo no be say I create group for betting oo 😭. Just group me and my guys dey wey I dey drop code I fit add you sha if you want

BIGJOSH🪔🪔 的头像
BIGJOSH🪔🪔23 天前

@PSV See my own inpatient for the 2 games cost me a lot

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Omo you for still get small patience 😭

Dezy black 的头像
Dezy black23 天前

@PSV Those anyhow people just make me lose 889k one eeh 💔💔💔

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Fuck 💔😳

Daniel 的头像
Daniel23 天前

@PSV Brags self spoil am bro

Emmyrate 的头像
Emmyrate23 天前

@PSV We no trust PSV for this side sha. Na 3 corners i give Shakhtar

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@PSV W’s ❤️

Sabi Guy 的头像
Sabi Guy23 天前

@PSV See my own bro

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Omo 💔

Tundey 的头像
Tundey22 天前

@PSV Wetin u go call this one 😪💔

yuhan 的头像
yuhan22 天前

@PSV good afternoon boss. weekend game please

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@PSV Tonight

victor🪖 的头像
victor🪖22 天前

@PSV Na after match finish person dey see boom

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@PSV ??

victor🪖 的头像
victor🪖22 天前

@PSV Oh Just check u didn't post the code before Nice win brr

stanley 的头像
stanley23 天前

@PSV one up save you guy

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV But PSV cut am 💔

Merie_fx 的头像
Merie_fx23 天前

@PSV Shit 💔

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Omo 💔

Merie_fx 的头像
Merie_fx23 天前

@PSV It’s coming bro mark my words na so my own be e still burst 😂 u gats collect whining first bami keep going

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Fr bro, the win is almost here

Dave 的头像
Dave23 天前

@PSV They ruined happy ending. Braga was decent enough to give one up

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Walahi bro 💔 We go again tho

ID🇦🇷 的头像
ID🇦🇷23 天前

@PSV Happy for you ski

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV you don craze before ?

ID🇦🇷 的头像
ID🇦🇷23 天前

@PSV I no even go through the game , I thought you won Sorry bro

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV No worry, we winning together next bro! 🫂

Yusuf Waliu 的头像
Yusuf Waliu22 天前

@PSV My own na 240k Psv… I for don carry either half

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@PSV I been wan even carry them both teams to score self

ay™️ 的头像
ay™️23 天前

@PSV i don delete my app because of psv😭

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Install am back, I’ve got something special for you

ay™️ 的头像
ay™️22 天前

@PSV i dey wait your special something..

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@PSV Buzz me ma give you ski

Monter0 的头像
Monter023 天前

@PSV The same people wey I Dey swear for?

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@PSV You no swear for them reach me bro, as I dey type na so I dey curse

Monter0 的头像
Monter022 天前

@PSV Dem too useless

💔MICKYhrtlst💔 的头像
💔MICKYhrtlst💔23 天前

@PSV I don enter their page drop 💣

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Guy them really do us dirty today 😭

💔MICKYhrtlst💔 的头像
💔MICKYhrtlst💔23 天前

@PSV They will never go far for champions leagues

john.kari 的头像
john.kari22 天前

@ebenezer_carson @PSV Sorry for your loss

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@ebenezer_carson @PSV Omo 💔 We go again bro

𖤍 的头像
𖤍22 天前

@PSV Wey you got jusr take your cashout Braga still lose

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@PSV Braga game come, na PSV cut am

𖤍 的头像
𖤍22 天前

@PSV Oh 1up Painful man 🥀

𝑵𝒐𝒏𝒔𝒐 的头像
𝑵𝒐𝒏𝒔𝒐22 天前

@PSV All of us Dey cry cause of psv You Dey thank them

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@PSV Thank Una 😭

mayoress 😔 的头像
mayoress 😔23 天前

@PSV Fuckkk

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Omo 💔

Big mayor 的头像
Big mayor23 天前

@PSV My own na PSv or over 2.5 😭😂

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@PSV 😭

Hon. Dr. Chief ESQ 的头像
Hon. Dr. Chief ESQ22 天前

@PSV Braga do you dirty

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@PSV Braga game enter, na PSV cut am

Hon. Dr. Chief ESQ 的头像
Hon. Dr. Chief ESQ22 天前

@PSV PSV killed millions 😢

Makaveli007 的头像
Makaveli00722 天前

@PSV Aswear psv finish me too... just over 2.5 match goals any team ooo

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@PSV Guyy 😭

EmmyThug 的头像
EmmyThug23 天前

@PSV Omo

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Broo 💔

Oluwa Toyosi 的头像
Oluwa Toyosi23 天前

@PSV E no go better for the PSV

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Amen 🙏

DIme 的头像
DIme23 天前

@PSV Omo 💔

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Mehn

Dave 🥷🖤 的头像
Dave 🥷🖤23 天前

@PSV Omo na everybody psv spoil their games It will not be well with that team Na them sporty use that yesterday

Umoru 的头像
Umoru22 天前

@PSV Them go beg God for water he go give them sand 🙏

Blessed Blessing 的头像
Blessed Blessing23 天前

@PSV I thought it came through. Nevertheless, Victory is coming.

Umoru 的头像
Umoru23 天前

@PSV Yes it’s coming 🫂

相关视频