正在加载视频...
视频加载失败
Put body first make you feel am 😂🔥
34 条评论

@GuyMr0 lol person way them slap for ground for 2019 😂

@GuyMr0 Yomi SARS was alleged to have joined the call to EndSars, but he later told Sunday Scoop that the news was fake and denied joining the campaign against SARS which led to a little chaos, so how was he slapped in 2019?

Omo that baba suwe video for the last slide go far oooh,if una understand the message he de try pass ‼️⚠️

So Yomi Sars get squad reach Dre? Unna never ready seh😂

Same Yomi sars that was among sars members harassing people and extorting them ..that the whole country had to protest against We don’t hate oppression…we just hate it when it’s not us or who we like doing it 😂 😂

We OUTSIDE!!!❤️✌️

This guy has no good history police force. But, na naija we dey people like their oppressors.

A dismissed official turn bodyguard 😂😂😂😂

Na because men no mend em head like Alhaji gay that year na why this one dey gas 😂 shift jhoor

Una no even see better person use front. YOMI?? In 2026? We all know what happened to him in his former role in SARS

All the biggest artist in the world that fell due to violence, na smallis na fall dem. No go rake o. Do ur research well o. Violence no Dey help o. Chop money enjoy life. U Dey live people dream life. And dem ready Tk ur own life.

Person chop slap for real life Una dey show pictures and video of who Wizkid don chill with 😂 na X engagement Una dey use console unaself

Dem go beat am like who thief ballot box

Nothing go happen them go beat nonsense from e body 😂

Who is he please?

Stayboy number 1 😂❤️🦅

Yomi Sarz ko apena of oyo state ni, watin concern burna with that one and na yomi Sarz they inside 1 kobo ni?

Omo una be pussy niqqas internet gangsters

Na mouth una get

@WizkidtheLegend Guy Una be animals

You know say you na coward na Toto dey ur body so leave us wey get balls

@samefestus Broke Yoruba man wan do anything to Burna boy? Mumu

E reach wizkid turn them don am to tribe shit 😂😂

U jst foolish dem don beat one dj anoda one to go

This wey chop Moro inside the same OBis house!! Una too dumb for that una online camp!!

He don give them snippet like that 😂, no noise

Him go still chop slap 😂😂 20 men no fit fall for here

Nah still burna boy dey win like dis

Una think say burna boy na lil frosh

But why most of ina just like to support violence dey debate on BS … especially lagosians … like ina no dey sit down reason these things? Wetin b ina gain

U just stuuuupid solemnly

Him self don chop slap before and e go chop am again

Omoh wizkid no day use him real age o . This one is normal Snapchat no be even crazy edit see as e young

Normally won le gbe ge si. Oshamo 🦅
相关视频
"Before person make am for life e go need mad first" Omo magmoosir dey talk o😂🔥
Kay
11,346 次观看 • 3 个月前
