ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Put your ear down ๐ no be my Gbola ๐๐ญ๐๐ผ
35 ๆก่ฏ่ฎบ

If you release this thing I go sue you con still kill you when Dem judge you finish๐ญ No try am

Abeg ๐ญ๐๐ผ๐๐

โIโm light skin and that shitโs blackโ

Hard ๐ฅ

If not why you come Dey explain

You release song Keh ??๐ญ Omo soapy really dey make person no dey mentally okay again

Na to feature Tenski and Octobersrich ๐

You go explain tire

You go dey explain tire

My guy wey watch am talk say you use make up cover the tatto wey Dey your hand,my guy too Dey calculative u canโt tell me otherwise na you!

๐๐๐

Bro came to clear his name ๐

But na you de press bwess Abi?๐น๐ญ๐

Guy i no Dey there ๐๐

Baba na you sabi that one oh, we don already talk am say na your gbola be that and nothing fit change am

Okay o ๐ญ๐

that thing na your gbola๐ญ

This jam mad bro ๐ฅ

Thank you ๐๐ค

Zico fat pass that guy

@Spar_tacuss Omo u go too explain tire sha if u like sing like wizzy

Guy you dey off me ๐๐๐๐๐๐

E reach to release music ๐ญ๐ญ

Say Walahi bro ๐๐

Make una listen in 1.25X e wan use style tap ๐

This guyyy ๐คฃ๐คฃ you the goat bro ๐คฃ๐คฃ

This guy useless ๐๐

If bro takes music seriously who be wizkid?

Dey play I see Ur face ๐ญ

Oga stick to your corn production nobody need make you spoil Afrobeat for us na shuu

dem suppose tie you down dey feed you like goat ๐ญ

Omo no be small damages Tinubu do for Naija ooo ๐

Fahhhh ๐ญ๐ญ๐๐

You go explain tire

Na Pdiddy inspire you for the production
็ธๅ ณ่ง้ข
How to know you have a dangerous preeq. Put your ear down ๐
Riley
128,829 ๆฌก่ง็ โข 4 ไธชๆๅ
