Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Put your ear down 👂 no be my Gbola 😂😭🙏🏼
35 Kommentare

If you release this thing I go sue you con still kill you when Dem judge you finish😭 No try am

Abeg 😭🙏🏼😂😂

“I’m light skin and that shit’s black”

Hard 🔥

If not why you come Dey explain

You release song Keh ??😭 Omo soapy really dey make person no dey mentally okay again

Na to feature Tenski and Octobersrich 😂

You go explain tire

You go dey explain tire

My guy wey watch am talk say you use make up cover the tatto wey Dey your hand,my guy too Dey calculative u can’t tell me otherwise na you!

😂😂😂

Bro came to clear his name 😂

But na you de press bwess Abi?😹😭💔

Guy i no Dey there 😂😂

Baba na you sabi that one oh, we don already talk am say na your gbola be that and nothing fit change am

Okay o 😭😂

that thing na your gbola😭

This jam mad bro 🔥

Thank you 😂🤝

Zico fat pass that guy

@Spar_tacuss Omo u go too explain tire sha if u like sing like wizzy

Guy you dey off me 😂😂😂😂😂😂

E reach to release music 😭😭

Say Walahi bro 😂😂

Make una listen in 1.25X e wan use style tap 😂

This guyyy 🤣🤣 you the goat bro 🤣🤣

This guy useless 😂😂

If bro takes music seriously who be wizkid?

Dey play I see Ur face 😭

Oga stick to your corn production nobody need make you spoil Afrobeat for us na shuu

dem suppose tie you down dey feed you like goat 😭

Omo no be small damages Tinubu do for Naija ooo 💔

Fahhhh 😭😭😂😂

You go explain tire

Na Pdiddy inspire you for the production
Ähnliche Videos
Sensitive content
in your ear like 👂
brian nguyen
136,084 Aufrufe • vor 3 Monaten
